@jamesceleb3:

Mr.crab🦀🦀🎉🧑🏼‍🦯‍➡️
Mr.crab🦀🦀🎉🧑🏼‍🦯‍➡️
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 30 September 2026 06:46:12 GMT
21005
3651
135
477

Music

Download

Comments

sonofceleb96
Àـβ 🇬🇧 🇧🇷🇺🇸 :
Na Philippines and south Africa get that settings like mad 😂
2026-09-30 21:04:28
6
emmyfunds126
ÊMMY FÜÑDS :
because the once wey get Head dey busy dey find finds so them go hardly get your time 😂😭😭😭😭😭
2026-09-30 22:26:20
1
pablo_celeb
P.A.B.L.O.🥂 :
If na USA active funds must come out
2026-09-30 10:27:41
80
davidlucky341
young 30bg :
how many of whona notice say nah dem love pass
2026-09-30 20:55:18
0
ask_of_ugoebena_aja
UGOEBE NA AJA 🦅🦅 :
NA Ai I dey use finish dem 😂
2026-10-01 02:19:18
0
...qiwl
Max Giesinger :
and nah dem pay pass
2026-09-30 14:27:17
47
sparklesgee181
SPARKLESGEE :
Yesterday my brother went to buy boot 🥾 for his farming job ,Chelsea nearly kidnapped to sign him ,but he escaped
2026-09-30 18:23:20
0
gbuzah123
Oluwasegun 🎊🎉💥 :
I dey always put them for spam nhii cuz dem dey disturb like
2026-09-30 15:28:54
1
buck_pius
PiUS 𓃵 :
Poor or Rich Cli oh! Once e enter my hand for online banking it’s gone 😅😂
2026-09-30 10:37:14
33
onemannation22
MR $lim🙂‍↔️ :
And then need proof like mad
2026-09-30 09:31:25
35
wizzy6580
. :
Omor dis one matter don tire me 😂🤧
2026-09-30 17:47:51
14
billymoney67
Big Billy🦍 :
You for just tag me 😂😂😂
2026-09-30 06:48:29
12
holarkunle17
رِضْوَانُ اللَّهِ :
i don tire for this one 😂
2026-09-30 09:29:13
14
ojujufunds1
OJUJU FUNDS🎊🎉🛍️ :
This one sef de o😅🎊
2026-09-30 11:04:36
9
verified.dmeer
𝕰𝖓𝖕𝖗𝖊𝖉𝖎𝖈𝖙𝖆𝖇𝖑𝖊soul :
and them go full ur dm when u one bounce back
2026-09-30 19:11:06
1
userdanny0017354294
Danny Alex_ D✨ÑÑY :
i swear I thought am the only one that noticed that thing
2026-09-30 19:48:28
2
evil.21.savage
21 Savage🇳🇬🇬🇭 💙🦅 :
I swear na why I no Dey package with them if he no fit pay 10k up front [Tears of joy]
2026-09-30 10:15:53
2
jasondray67
Jax 🪖 :
Nahh u lie mine guide 😂
2026-09-30 15:51:45
0
muller650
Muhammed 🤠 :
I don block her sha 😂
2026-09-30 21:11:53
0
victor.lowkey5
V I C T O R :
This one don tire me 😂
2026-09-30 18:15:55
3
musky_346
S. 🕊️ :
if you get money you no go nonchalant ?
2026-09-30 16:10:10
1
call_mi_smart
SMART🛍️🤓 :
U wan dey control who get money!😂💔
2026-09-30 14:42:39
1
holla051
ÕLA🥷🏽👹 :
Omo e reach to ask oo
2026-09-30 12:01:57
1
bigsosa128
𝕭𝖎𝖌𝕾𝖔𝖘𝖆 🥷🏾🪐💰 :
Them go use text finish but no money and na then love pass
2026-10-01 01:37:53
0
chae69708
Cha$e :
Them always de online anytime you text so them go fit spoil your life 😂
2026-10-01 06:35:48
0
To see more videos from user @jamesceleb3, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About