Omo that time ehn I was depressed 😔 buh Alhamdulilah
2026-10-01 06:27:21
46
💔 :
And you say mske i no think God
2026-10-01 20:57:36
1
Tee Jay :
Omo I remember that year 💔 my guy start from normal 11 within 3 months him reach 14pro my other guy don already Dey 14pro na me Dey use for me long android for the group omo shame no Dey allow me follow them sef na once I travel commot house 3 months later I buy Samsung s9 that same month I buy 12promax me wey been Dey use techno spark 8p don own Samsung and iPhone within few months omo God I’m grateful o forgive me if I Dey complain too much.
2026-10-01 01:32:20
20
ѵเℓℓαเɳ❤️🩹 :
my current situation 💔
2026-10-01 21:04:35
1
𝔻 𝕗𝕣𝕖𝕥🎸🎼🎶🎵 :
i dey the point but I dey pray for more guitar oo😂I no really dey leave under pressure
2026-10-01 20:24:08
1
MR JERRY :
na that point I day like this I need am 😭😭
2026-09-30 21:57:56
32
STARK :
omo same thing there ooo
2026-10-01 01:19:01
1
🍀 :
Once you buy am e go tire you sef
2026-10-01 06:41:26
44
尸工匚ㄖ :
And Naso God go run car matter too 🥹🤲
2026-10-01 14:33:34
9
Aurachris :
i dey this situation but e never clear yet 😔
2026-10-01 18:09:27
4
$Tobii👺 :
person go snap bfr hin go collect hin picture e go tay😔
2026-10-01 19:00:18
2
Chiboy 16 Plus users 👽 :
Omo I was praying for iPhone, but I was using Samsung them. God bless me from Samsung s8 to iPhone 16 it’s not easy what God can do does not exist [Heartwarming]
2026-09-30 21:44:37
6
Victor_WRLD 🧃 :
It’s relatable sha, now i Dey use one iPhone 14 and 12. Na God get power
2026-10-01 16:51:53
1
^_^ :
Life too sweet abeg thank you lord 🙌
2026-10-01 05:53:50
2
_macbee_ :
I still recall 2021 when my mum said I shouldn’t be worried about that it’s going to get to a time you’ll buy as many as you want
2026-09-30 20:28:06
3
👑osakpolor ⚡ :
2021 bro
2026-09-30 15:07:02
5
༒ ⚡༆Mr•Empire༆⚡༒ :
I pledge to spoil afrobeat 🙂↔️
2026-09-30 15:24:37
2
TBL drizzy :
I been remeber when I been plan how I wan save money for iPhone X in 2020,OMO
2026-10-01 07:56:32
2
TUNMISE⚡️ :
Guy I pray for iPhone X that same year I buy iPhone 14 Pro 🥺
2026-10-01 22:39:21
0
🤍Jay Jay🖤 :
nh that point I dey now 😩
2026-10-01 17:25:39
1
Livingasvivian✨🌹🧚 :
Na this situation I Dy now,but I no say I go pass am 😪😔
2026-10-01 22:32:10
1
I’m uncanny 🎭 🥀 :
I nor dey beg anybody before i chop brooooooo even data self …….. OGHENE MIGWO OGHENE MIGWO
2026-10-01 22:12:03
0
"CITYBOI"🔥❤️🩹 :
Omor 🥺
2026-10-01 18:46:29
1
UGLY 21 :
Same broo
2026-09-30 23:32:04
0
To see more videos from user @green_baby_clips, please go to the Tikwm
homepage.