@ririofbadlife: @Phone Case Vendor in Awka🍒

RiRiofbadlife👒
RiRiofbadlife👒
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 30 September 2026 08:18:13 GMT
480738
99115
1980
4975

Music

Download

Comments

toke_herself01
Toke herself 💕🏖️ :
For my ex mind I don abort before 😂😂💔
2026-09-30 10:24:40
9582
kikelomo6532
kikelomo 🥹❤️ :
Na so I fake reach 4 times we broke up only to find out I was pregnant 2weeks later😭
2026-09-30 10:24:54
4828
favvy_vibes
FAVOUR ✝️🔥 :
I don carry belle like 4 time within 2months😂
2026-09-30 10:35:29
1098
mhibels.hairven
HAIRVENDOR IN AGBOR :
Nne this ur advice no work for me oo😭 He say make we born am😂
2026-10-01 10:05:27
642
may27th01
Mhiz splendour Mma love 🌸 :
How much una dey collect abeg help a sister 😂
2026-09-30 17:54:49
1391
onlyonebellasavage
NGOZICHUKWU ❤️ :
Na my work be that 😂 na wetin I dey use guide 😂
2026-09-30 09:19:04
2180
prettymimi288
PRETTY 🎀 MIMI🫦🍫❤️‍🩹🎀 :
Make I give una scoop 😂
2026-09-30 18:59:39
795
plushy_ewa03
Plushy_Ewa🖤🦅🧜‍♀️ :
After I dump this boy he con go tell my new bf that time say I comot belle for am😒i con dey explain tire, 😂abi make I do story time?
2026-09-30 15:27:50
211
chi.bae.395
Softlychi💞💖 :
When I wan fake mine na so e show positive
2026-09-30 19:52:12
767
heefeh3101
HEEFEH CAKES N FRAMES EKITI :
Not for this my own that is ready to be a father oo 😭😂❤️
2026-09-30 13:44:16
650
ifeanyi_chukwu2
IFEANYICHUKWU😎👑 :
I go first carry you go hospital for another State…
2026-09-30 10:38:06
954
she_is_wendyyy
she_is_wendyyy :
Till now my ex think say i comot belle for am… i even lie say i dey bleed for 2 weeks plus🙂‍↔️😂
2026-09-30 19:24:46
83
lucy1pearl
Lucy pearl 23❤️ :
The last time my husband say make I born am😂😂😂😂
2026-10-01 09:13:06
3
sweetpandy2
Pandy baby 🍯❤️🥰 :
I swear Nigerian comment section day sweet 😂
2026-10-01 14:29:58
2
harin_ola_
Cravings plug :
They’re watching silently don’t cast the update coast no clear 😂😂
2026-10-01 09:14:10
26
deescobarwf33
⚡DE ESCOBAR✨🍀 :
Nar why I dey always deny belle 😂
2026-10-01 12:08:43
0
e_legal058
𝔼_𝕝𝕖𝕘𝕒𝕝🇳🇬 :
Na to carry you go my brother hospital direct 😂😂
2026-10-02 01:14:35
1
anu.77770
可愛的女生❤️😊🌸 :
For my ex mind I don abort before 😂💔
2026-09-30 17:22:32
3
ibilepoundz3
ibilepoundz3 :
Dey play, I go carry you go hospital by myself 😂😂😂
2026-09-30 13:48:49
21
highnes76
Justteddy🤬🚀 :
Until u do am reach us wey need pikin😂
2026-10-01 06:44:36
58
noravyn_accessories
noravyn_accessories Asaba :
Na so I fake finish, after spending the money I found out I was pregnant 😂
2026-10-01 11:00:15
28
bigbarb91
KING Zara 🌸 👑 :
I Dey go type pregnancy result for cyber cafe 😭😂😂
2026-09-30 15:32:43
22
divasugar3
Divine ❤️ :
i lie gv my babe say I carry belle,baba tell me say I go born am say mk I go check how much to register for antenatal I just dey reason new lie I go gv
2026-09-30 18:41:20
31
princessugochi0
Princess :
I told mine that I'm 8 months pregnancy,, because it's far distance relationship he sent me 50k yesterday I added the money to my pos business😂😂
2026-09-30 17:31:59
8
queen.erica.b
Queen Erica B :
Abeg teach me I nor dey comot road 😁😁
2026-09-30 15:41:54
93
To see more videos from user @ririofbadlife, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About