@fizzyewoski: You no fit Dey broke still Dey bomb dating #fun #fyp #joke #lol #vira

FIZZY🇲🇽🇺🇸
FIZZY🇲🇽🇺🇸
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 30 September 2026 09:32:37 GMT
49835
3882
382
358

Music

Download

Comments

wizapydc
Wizapy Dc :
How how do I post on Facebook before posting my ads?
2026-09-30 14:16:54
0
toddedwards3662
Todd Edward :
Bro Wan make we leave dating for am
2026-09-30 14:13:45
1
migiellisa
Lisa :
Omo I broke and na only dating I sabi
2026-09-30 12:46:03
58
dsdnation1
D•S•D🫆 :
Una go Dey talk about dating but una no fit drop update for boys 😏
2026-09-30 14:31:55
0
youngsureboss
Young Sureboss :
Dating done turn me to who dy talk waka 😂😂😂
2026-09-30 11:13:24
51
ace.choice
ACE 🛐 :
I been broke when I been see money for dating , na it sweet pass , dating no be money job na patience & wisdom
2026-09-30 10:27:59
51
georgestraitdm3
George strait :
which one i fit run nah boss biko
2026-09-30 09:47:28
54
dreamchaser4564
Dream chaser 🇳🇬 🇺🇸 :
Make una give us another update o 😩
2026-09-30 14:21:33
0
evilmexico04
邪恶的墨西哥球🇲🇽🇺🇲 :
omo dating wan kill myself 💔💔😭💔
2026-09-30 10:43:51
28
amiredesmond
Amire Desmond :
Dating too sure Ñä for people when Dey bomb facebook the loose guard sure dating site many
2026-09-30 11:04:33
17
himsel08
𝓘𝓢𝓡𝓐𝓔𝓛☘️✨🔥🫩 :
You can bomb dating anytime you want o
2026-09-30 13:08:43
6
prosper_1236
prosper_1236 :
Nah dating I take buy all my land, start house for my dad dating sure
2026-09-30 12:40:23
11
dubem_tg
Dubem :
Abeg who sabi tattoo update
2026-09-30 14:09:03
0
oppi_boy
ØPPÎ :
omoh be lyk U know wetin I dey face 😔
2026-09-30 10:02:36
10
efocourage1
EFO Courage :
Bro, Abeg Abeg Abeg, help me with tattoo update
2026-09-30 11:33:45
8
kelvin78403
Kevin :
All this una motivation make una stop
2026-09-30 14:29:24
1
jennifer.b617
Mayra 💖 :
Use investment to start work and add dating join 🥰
2026-09-30 11:04:24
6
noblely001
🌴NōBlē📊📈 :
Na me you Dey talk to 😪💔
2026-09-30 09:44:55
16
x_i_xxy
Xixound :
Bomb where? Facebook dy do us strong thing
2026-09-30 09:43:57
12
spud905
NATE 🍀 :
Na dating I mount all my life
2026-09-30 12:35:43
12
boyscottish
SCOTT🥷🏀 :
No update oo 🥹🤦🏾‍♂️
2026-09-30 09:44:19
10
bless.b.of.asia
💥BLESS-B-OF-ASIA💥 :
Dating forever
2026-09-30 11:35:03
6
tackle_0
Abdulazeez falade :
so which update make we dey do
2026-09-30 10:12:49
6
almightyisrael6
Chosen Gemini 💜✝️ :
Sir thank you for this advice I learnt a lot
2026-09-30 10:33:33
10
patrick.oliver37
Patrick :
I swr senior man u are absolutely correct, na watin i thy face nw 😩😩😩😩😩😩
2026-09-30 09:44:15
6
To see more videos from user @fizzyewoski, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About