as I see WizKid picture na i follow you once 🥰❤️big wizz
2026-09-30 19:54:41
2
⚡LØRD 110😈🥷⚡ :
all of them Wizkid
2026-10-01 16:58:40
1
pretty Sophia 🎀 :
Make the sound nor waste😂
2026-10-01 15:27:47
8
justagirl❤️ :
e don tey wey I see you migwo
who never see you before migwo
who don see you before migwo
who never see you mummy migwo
who don see you mummy migwo
who never see you daddy migwo
who don see you daddy migwo 😂
2026-10-01 18:57:06
2
Dat 🦋🦋gurl☺️chysom❤️ :
Me vibing
2026-10-01 13:44:34
2
Judith :
lol 😂 no be small slime
2026-09-30 10:01:46
18
karabomoroka510 :
Fc
2026-09-30 13:23:23
14
Just Jenny :
Which kind song be this 😂😂😂
2026-10-01 16:15:08
8
Faith beauty :
[Big LOL][Big LOL][Big LOL] I finally see your page so funny [Laughing][Laughing]
2026-09-30 17:05:57
2
Queen ria :
onanekwooooooolll
2026-10-01 09:21:45
1
𝘽𝙄𝙇𝙇𝙄𝙊𝙉𝙕◆✪⫷★ :
no worry you go full Whatsapp status I don post you
2026-09-30 20:43:08
3
Gift perfect unisex wears 👗🩲 :
Poorman pikin 😂😂😂
2026-10-01 15:23:06
1
Jeffcool :
No food for HK
2026-09-30 20:35:25
2
🦋Dami baby💎 ❤️🌈 :
u nor give me food chop 😂😂😂
2026-09-30 13:14:23
1
October 7th 🎉⭐ :
I just dey hear Merlin ooo
2026-09-30 14:46:05
1
Nwezeogbodo :
Make I go sing am for my friends wey no dey mind their business
2026-10-01 17:42:31
1
hot@B :
Who dey slim migwooo😂😂
2026-10-01 11:48:14
1
💫Big✨Forgive🌹⚡️ :
We’re have you been 🥹
2026-09-30 22:26:28
1
Slyman :
Leave me along pls 😂😭
2026-10-01 20:45:41
0
Juliet meshack :
😂😂😂
2026-09-30 10:51:27
0
To see more videos from user @poormanpikin_90, please go to the Tikwm
homepage.