@big_wiz_25: Ahbi you de single #big_wiz_25

big_wiz_25
big_wiz_25
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 30 September 2026 10:56:48 GMT
17096
2050
70
22

Music

Download

Comments

ellarh63
Ella 🎀🥀🌹 :
Guy tomorrow's my birthday
2026-09-30 12:36:04
2
brizimorwisdom726
Girl💙🦋💙like🦋wizzy💙🦋💙 :
omor i nor get who go post me ooh😞😫 maybe only me go post myself 😌
2026-09-30 11:08:16
1
americana237b
💔🪦😭💔28/09/29😭💔🪦💔 :
What is on the 1st of October please 😏😂
2026-09-30 15:19:23
0
elizabethzakka7
weather 👿👿🌈 :
yes thats my birthday
2026-09-30 11:07:14
0
.....lovekira
~just fave~🫶🫧💕 :
wait o dem dey post their babes Independence day??
2026-09-30 11:55:03
3
.pretty.benny
🥰 pretty Benny 💕💝 :
Omo nobody to post me oh 😂💔
2026-09-30 13:23:03
2
fifi05918
FIFI🌸🎀 :
Wetin dey happen for October 1st abeg
2026-09-30 12:48:15
9
miracle.okechukwu14
No boy 💔get 💞18th :
single shout power
2026-09-30 12:27:30
4
happinesschigozi4
princess chi baby :
Wetin dey occur for October 1st ?? Make una help me eeehhh 🙆
2026-09-30 12:17:50
2
beni_light56
behind every smile there is un :
nobody to post me ooo😂
2026-09-30 11:39:53
2
favy.queen09
🌴FÃV..ÕÛR💝🌴 :
Abeg wetin una dey do on the 1st of october again🥲
2026-09-30 12:33:56
1
mavengud
@motunrayo fashion world 🔥❤️ :
October 1st not be independence again ?
2026-09-30 13:29:52
1
jennygold692
Jenny gold :
yeah that's my birthday
2026-09-30 13:12:49
1
davie.xm
chancy ☺️💕(pretty demon 🥰) :
no be independence day again
2026-09-30 18:51:45
0
jennylove561
SAVAGE🦋🌸 🦋 :
Boyfriends day na 3rd oo
2026-09-30 19:35:25
0
annatiktok.com26
Anastasia❤️ :
i think na independence day abi wait e be
2026-09-30 18:32:52
0
richnancy.backup4
🦋1st October 💘🍃 :
It's my birthday 🤭
2026-09-30 16:25:15
0
mhiz.anabel84
Mhiz Anabel :
nice 👍
2026-09-30 10:59:53
0
gentle.38
GENTLE ❤️ :
Shey October 1st be independent abi e get wetin I dey miss
2026-09-30 20:02:51
0
bigvera814
BAD^~DE$$ V€RA💎🖤💫 :
I'm a hidden treasure😂😂
2026-09-30 19:16:49
0
annyanthony35
Anny Tony ⭐ ⭐ 💓 :
I no be nigeria 🇳🇬
2026-09-30 16:21:46
0
userdaddysgirl12
@Ricky princess :
As i dey single hw i wan take know say dem dey post babes on 1st of October
2026-09-30 16:09:08
0
zee.baby2276
zee baby227 :
for where 😂
2026-09-30 16:00:56
0
loner1146
😸🚬loner😸🚬 :
omo no ooo😔
2026-09-30 15:40:39
0
user47591003295858
Dami Gaddafi :
yes oo
2026-09-30 11:01:10
0
To see more videos from user @big_wiz_25, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About