She wear my polo join think say nah her man get am 😭😹
2026-09-30 17:41:21
531
obinna :
leave her,na who carry babe be boss of the day
2026-10-01 08:00:35
51
Dro wenner :
She Dey follow me drag front seat for my car
2026-09-30 18:30:49
196
Esther🍷🥹 :
But na still Una sef Una Dey shade o😁
2026-10-01 03:52:59
96
:
Na so one tell me make I sit down for back inside my car ooon😭😹😂
2026-10-01 06:53:36
4
⏳ :
All this girls ehn😂, you wey na me dey scope you for my guy phone dey drop lines😂😭
2026-10-01 04:04:59
5
Ms. Mimi❤️💕 :
Oya sorry I don change am house keeper nko 😂😂😂
2026-09-30 12:57:01
88
ᖽᐸᙍᒪᒪᖻ✨🛍️ :
Na once she tell me say him and him babe need privacy for apartment way I pay for oooo💔😂
2026-09-30 21:55:44
72
Binkybella🫧🦦 :
Una go dey alright
2026-09-30 19:34:40
69
BIG LARGE :
We Dey sleep for our parlor all the time even Dey remove our frame 🖼️😂😂
2026-10-01 07:47:59
10
ᗯIᒪᔕOᑎ ❄️ :
Dem dey call house owner errand boy keh 😂😂🔥
2026-09-30 12:58:16
39
KUMSONOFLAGOS🇳🇬 :
Because 🤣😂 I use my car come carry you so nobody go scratch ham
2026-09-30 13:37:19
77
Legacy001 :
😂😂😂😭 I sleep for parlour still buy the girl food make she feel at home 😂
2026-10-01 03:31:44
18
EnnyA🤍⭐️ :
She tell her bf say he too dey spend on me.😂😂jokes on both of them
2026-09-30 22:17:12
5
Deelicious💋! :
Ehnnn settings boy still dey the settings
2026-10-01 04:37:48
0
Collins 🇳🇬 💪 :
Werey say call ur boy to on gen for my own apartment 😭she get mind comot my new cloth wear Omo I stand call my bro tell am make return am sharp 😂
2026-09-30 23:50:18
24
ŁŰCÅS™️ :
Pay transport and na me still feed dem oo 😂
2026-09-30 23:39:58
5
Kesh 💔 :
She no know say na her babe be the boss for the day 😂
2026-10-01 06:14:40
5
GOD IS WITH US🚀 :
Boss reply me naw 😂
2026-09-30 18:47:37
13
YUNG🥷🏻 :
Na so one ask me what are you doing here for my own room I just burst laff then compose back cus of my Guyy 😂 and I give my car to en babe to go pick am come hus oo🤣
2026-09-30 21:32:39
7
nailedbyteefehh :
Y’all proving the point 😂😂😂😂 whether it’s your house. There is still one person famzing. It’s not who is the settings boy. Who cares? Y’all just giving contexts way no add up to prove the same thing.
2026-10-01 06:29:01
3
NYX ♡ :
Settings boy say im no too like pepper for im indomie
2026-10-01 07:08:54
3
IKEOLUWA🔗🌸❤️ :
Tell your friend that 😭😂Wetin be my own? 😹
2026-10-01 05:12:04
1
MERLIN 2.0🧌🖤! :
She ask me wetin I Dey do for my kitchen 😭😂
2026-10-01 07:40:38
4
To see more videos from user @mystery_x.o, please go to the Tikwm
homepage.