Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@immanuel___01: #naijatiktok #meme #funny #fyp
_Immanuel_
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 30 September 2026 12:37:25 GMT
82329
14815
469
3392
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0.54MB
)
Watermark .mp4 (
1.2MB
)
Music .mp3
Comments
Octal core☠️💀👻 :
Omor boys una wicked ooo, This kind update dey una no share am!
2026-10-01 07:43:07
2
Samuel 🤬🫥 :
Likeeee this period wey I broke wey I go back to momo make I take dey do 1gb everyday oo they take it away 😭
2026-10-01 03:24:27
1
AYOMIDE🪖🇺🇸 :
Omo I think say nah only me Dey enjoy this plan ni oo
2026-09-30 23:30:41
13
OLAMILEKAN🤍 :
so no be only me dey chop dis thing low-key, dem don increase ham to 350 today 🫴😂
2026-09-30 21:10:51
407
𝔾𝕆𝔻𝕊𝕆ℕ™️ :
Airtel na the best 😂😂💔
2026-09-30 19:05:42
360
Fawaz$🖤 :
So we plenty on This plan 😭😂😂
2026-09-30 20:49:08
291
. :
MoMo data wey no Dey pass 1hrs
2026-09-30 22:46:04
27
damola🫶🏿 :
guy 500 2.5gb😭😂 da one sef
2026-09-30 14:51:43
191
TEE SMILE🥶 :
Naso dem carry am go 350😭
2026-09-30 17:07:19
123
OLA💚😌 :
na once I switch sim to Airtel o 😂💔
2026-09-30 20:31:05
26
OGBON_OG :
E sweet ooo airtel for life 🫡😂
2026-09-30 22:20:27
25
Mr Mõnêy Wįth Thë Vïbes❤️🔥 :
Nah 600 for 2.5gb now
2026-09-30 19:44:58
40
Shineboy :
Lemme go clear my airtime debt to go back to my smart bundle 😂
2026-09-30 15:04:01
53
deeney. :
Special bundles are no longer special
2026-09-30 18:04:49
46
Venga75 :
me enjoying Airtel plan 1k for 6.5 gb
2026-10-01 05:12:24
6
BROKEN/LOST SOUL 🖤🖤 :
i don hear both your side of the story and momo own nah got paid dey at fault nah him talk say he too cheap
2026-09-30 17:44:50
21
Adeniyijohn :
Cry wan finish me😭😭😭
2026-09-30 14:50:46
8
『༒MR OCHAPA༒』 :
Omor nah 350 now oo
2026-09-30 23:30:43
1
𝑽𝒊𝒏 :
airtel 1k for 6.5gb 14days.. na 3days e dey last me sha
2026-10-01 00:32:35
13
️Horla Mhe Lekan :
2.5gb is now 600 1gb is now 300 😭😭
2026-10-01 00:29:40
43
TEE SMILE🥶 :
Dem don bring am back😂
2026-09-30 17:06:23
6
FRENZY🎩 :
sp we plenty wey dey on this plan😭😭😭
2026-09-30 20:02:28
6
Emrys :
350 🥲🤧
2026-09-30 14:16:57
7
AYODELE🕸️👨🏾💻 :
E pain me guy 😭😂
2026-09-30 14:06:22
5
𝙊𝙥𝙚𝙢𝙞𝙥𝙤🗿🖤 :
Omo Naso I see am yesterday o 😭😂, I shock 😮
2026-09-30 17:38:23
15
To see more videos from user @immanuel___01, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
yamal x one dance 😍 #lamineyamal #aftereffects #smoothedits #4k #quality
you can guess whos the better dancer 😂😂 @Erin💞 #duo #dance #blowup #viral #fyp
#PatenteB #EsamePatente #FoglioRosa #PatenteFacile #GuidaSicura #TrucchiPatente #ConsigliPatente #QuizPatente #EsameTeorico #PreparazioneEsame #PatenteItaliana #TestPatente #AutoScuola #GuidaPratica #PassaLEsame #Patente2025 #SuggerimentiPatente #GuidaConsapevole #ImparaAGuidare #quizguida
Ek Hajaro Me Iski Behna Hai ❤❤❤ Dono Ki Jodi Kaisi Hai? 🥰🥰🥰 #cousin #sister #HandWashChallenge #tiktok #foryou
#CapCut template closing tungtung sahur 🥺👉🏻👈🏻 #videotugas #outro #meme #trend
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy