I remember a day Access Bank debïted one man that was in front of me 60,000 twice without dispensing the cash;🙊
The man grabbëd me and shoutëd: “You are not going anywhere oo!” Because you are my only witness 😳🙆😂😂😂
2026-09-30 18:01:57
512
Arike💕 :
Na because na morning una do am try am for night 😂😂😂
2026-09-30 16:40:45
1261
lizzybea💙🦋 :
This man no get joy o 😂
2026-09-30 14:53:00
382
ADESEWA ❤️🐅 :
My single head don catch una 😂🥺
2026-09-30 15:46:03
221
@AjokeCouture🦋|Rtw|Kids Brand :
Single people shout powerrrrrr🤣🤣🤣🤣
2026-09-30 14:45:25
1338
Happy boi😎 :
😂😂dont worry girl😂😂😂the guy dey para
2026-10-01 15:05:52
1
DXMÎLÅRE🤐 :
No go spoil my dashboard o
2026-10-02 07:13:02
2
༄👗🪡Nizzy styles🪡✂️༄❤️🤍 :
Nah everything about ola Dey always different 😹😹
2026-10-03 14:01:12
1
` :
omoh i know say nah your own go different 😂😂😂😂
2026-09-30 13:35:36
211
•Boluwatife•🐾 kingOfEngland👑 :
They will never remember you’re many times romantic until you’re asked to do something for them and you no do ham😂😂😂
2026-10-03 20:28:40
2
𝖍𝖆𝖉𝖉𝖞𝖎𝖘𝖌𝖔𝖆𝖙𝖊𝖉 :
I don know say something dey wrong as I see say na morning dem dey do their own😂
2026-10-02 09:30:38
1
AISHAT💞🥰 :
Nah this challenge uncle saskid 😂😂😂
2026-10-03 20:26:10
3
ABIKE 🌹🥰 :
E reach una turn challenge went wrong 😂😂🙄😂😂
2026-09-30 13:45:51
181
Official_Mary😘 :
I don laugh enter my ex-room😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹😹
2026-09-30 18:21:14
140
Olayemi ✪ :
He’s not nonchalant, na fuel price Dey make ham vex 😂😭
2026-10-01 08:30:28
93
King 🤴 Palash :
Omo we car owners frustration da our body this period ooo 😂
2026-09-30 16:57:49
110
blockstyle001🤑🤍💯 :
i for try this challenge with my babe but my car no get break 😂💔
2026-09-30 17:36:41
125
ALOMA DC🎁❤️ :
Who is in ?
2026-10-01 13:09:08
81
🥰Jhommy🤩 :
nah this one sweet me pass 😂😂
2026-09-30 15:11:42
34
To see more videos from user @saskid_lae1, please go to the Tikwm
homepage.