@akadatv5: #goviral #๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ #๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡ท๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡ท๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡ท๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ด๐Ÿ‡ฒ๐Ÿ‡ฐ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ #tiktoklive

AkADA TV
AkADA TV
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 30 September 2026 14:33:57 GMT
29628
2172
176
144

Music

Download

Comments

ruchi9929
Ruchi :
Nah so my own go do one day, cause I Dey see am like that kind personโ€ฆ
2026-09-30 20:03:31
6
chinasaigwe1
Cleopatra gold :
Abeg, my boyfriend dey do anyhow these days, I really need able men like you guys.
2026-09-30 21:30:08
1
umar.lawal069
Khalifa lawal :
This guy in front get the girl for mind before ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-09-30 22:08:59
2
festus0803
Oko-Odion Festus :
Una fit carry land from Lagos to Benin ?
2026-09-30 18:54:56
33
otunba.ayodele.oj
Otunba Ayodele OJU OJA Fans :
Do you people have Branch office in Lagos?
2026-09-30 22:44:07
0
geniblaiz9
geniblaiz9 :
abeg make wuna just dey on standby i don dey see some signs already
2026-09-30 18:51:24
30
matthewaondohemba
Matthew :
Finally God done send me helpers
2026-09-30 19:48:03
1
enoch.tashe
Chelsea first boy๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ— :
please I need una for Abuja abeg ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-09-30 19:11:50
1
justicebrims
Justice :
i get job for una o ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ she don finally break my heart ๐Ÿ˜ƒ
2026-09-30 16:13:38
9
saalex6
Sa Alex :
Women re really dealing with men badly, judging from the comments section
2026-09-30 18:25:44
6
sir.tim71
IgweX :
Nigerian agency for collecting property back from ex-girlfriend. [Tears of joy]
2026-09-30 18:15:33
21
orelope89
@HUMBLE๐Ÿ’ต :
una fit carry three store building from Niger to Abuja ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-09-30 14:49:58
5
benroyal70
BenRoyal :
Girls I hope una dey see ooooh๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Make una change ooooh๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-09-30 19:37:57
5
snow_de_pacesetter001
Snow De Pacesetter001 :
una no dey pick my call since last week shey nah until this girl finish me before una go geh my time abi
2026-09-30 19:37:45
5
chinagorom.chukwu2
Chinagorom Chukwu Victor :
abeg I won register for this work I love the work
2026-09-30 17:23:23
3
faith_bill
FAITHBIllTV :
Omo this people the serious oo
2026-09-30 19:30:14
3
davidteichel
davidteichel :
Please ๐Ÿ™ how much ona go take carry full caravan ?
2026-09-30 19:37:27
2
okekeedith455
Okeke Edith :
na only men full this comment section ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
2026-09-30 19:39:07
2
ebuskalabe
English Autos :
work dey quarry here for ABK make una come ooooo๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
2026-09-30 19:14:28
1
sodiqadekunle281
Sodiq Adekunle281 :
Una fit carry school
2026-09-30 19:05:30
1
pillyperry
preye j 789 :
I beg make una come help me carry my motor from warri to Lagos ๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜ƒ
2026-09-30 21:17:02
1
greatkali247
GREAT KALI CLOTHING โœ‚๏ธ๐Ÿชก :
abeg I wan buy the generator ๐Ÿ˜Ž
2026-09-30 19:31:24
1
gracecharles76
grace Charles โค๏ธโค๏ธ :
๐Ÿ˜‚
2026-09-30 15:07:31
1
funybobo8
iron Man ๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜ก :
omo this guy too much i swear i go like make u come my side
2026-09-30 14:37:19
2
grasscutter_farms
ALLAH'S FAVOUR FARM :
abeg Una get branch for Edo state?
2026-09-30 15:21:33
2
To see more videos from user @akadatv5, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About