This girl go injure Eneja one day 😂. Very sharp edges 😂😂😂
2026-09-30 18:46:02
539
fawaz :
Person talk say for all Europe na wetin he see date be this 😹
2026-09-30 16:03:13
97
Darlington Ufomba :
That lady is actually so fine
2026-09-30 18:55:08
123
Manuel🥷 :
He go use the girl flog us 😂
2026-09-30 16:00:08
553
Sunshine Great :
Iron shapeneth iron
2026-09-30 15:30:22
296
sulaiman :
make we cry because em dey date dani olmo ?
2026-09-30 21:02:31
48
DJ Kc Black🎧🎚️🎛️ :
Make una no dey Bully this boy na, he fit dey act nonchalant make he dey depressed offline o
2026-09-30 19:12:04
5
༒︎𝗦𝗸𝘆𝗿𝗶𝗺𝗠༒︎🦊♍☠︎︎♫︎𓃠 :
Why this guy go dey date Dani Olmo?
2026-09-30 22:10:11
1
Emmanuel :
na ronaldo fan he be
him character no de suprise me
2026-09-30 16:23:30
87
꧁༒☬Vιƈƚσɾყ☬༒꧂ :
𝐽𝑒 ℎ𝑜 𝑣𝑎ℎ💔😂😂
2026-09-30 22:17:02
21
Zoey💕🦄 :
Na his cold Palmer go make us cry?😂😂
2026-09-30 23:04:51
1
Big Dave❤️ :
Maybe na the girl help am travel commot for Nigeria
2026-09-30 20:58:42
3
lNTENTIONAL :
The babe old pass his mother
2026-09-30 18:47:17
1
Tea🫖 :
For the whole Europe na wetin he see be this
2026-09-30 17:08:50
83
Mohzeeh001 :
No be Dani olmo be dat??
2026-09-30 22:45:09
7
꧁ B❕G🕊G🦢S🤍T💉꧂☠️ :
Make Una bring me back I Dey market
2026-09-30 15:15:02
67
babyCJ :
Omo eeeeh if na face to face some of una no fit dey talk all this rubbish, him love the babe and e dey pain una ahhhh make una rest na what's all this.
2026-09-30 19:03:29
10
Ackermanheis :
help me ask am oooo every day them dey opress me and babson
2026-09-30 15:28:43
45
Nnamani Emmanuel :
oyibo never kiss us before nah.
2026-09-30 15:21:12
31
To see more videos from user @stanleybabson, please go to the Tikwm
homepage.