@passythrift_collections: Has this happened to you ?@followlasg @lagosmot_ @jidesanwoolu @lataofficial_ ABEG COME SEE WETIN WE DEY FACE FOR BUS STOP OOO
You’ll carry a load on your head in Yaba and agbero will ask you to pay before you pass through😭😭😂😂
2026-10-01 16:53:52
119
IBADAN NEW&THRIFT WEARS SELLER :
Unna dey go through a lot for Lagos ooo, agbero go tell me to pay money before I board motor for Ibadan keh😂abi he wan mad
2026-10-01 01:05:30
340
No.1 NIGHT WEAR PLUG IN LAGOS :
Oshodi side is even worst
2026-09-30 20:32:13
188
Big Chels :
Lagos na very stupid place
2026-10-04 17:42:36
20
KG Hair and Beauty home :
Even Onitsha worst
2026-10-01 07:41:25
30
Bebe👑🌊🐚 :
Shishi I no Dey pay
2026-10-01 15:02:23
39
THEJESSICALEE❤️ :
But if he wants money , why can’t he carrr the load???
2026-10-01 16:43:58
22
ty_feh💛💜 :
Yaba Dey always vex me Ehn 😏make I Dey pay for load wey I carry for my own head
2026-10-04 08:48:30
16
SexyM0@n &Dr!p :
Na u won pay ooo Shishi i no go pay dem go gather us for dere ni oooo
2026-10-01 03:14:09
29
C.E.O THE MAJORITY LTD :
After the video u pay Abi u no pay ??
2026-10-04 08:54:13
0
Biola IIXX⁶ 🚀🌸🖤 :
I witness one for oshodi na so d man collect in load put for head say he no go pay so make I pay una bcos person help me carry load nd I go still pay person wey carry the load too like wtf
2026-10-01 09:40:09
12
thriftbyhautewoman :
Me I no Dey give dem shishi..dem sabi me for oshodi!😂They avoid me!😂
2026-10-01 08:54:36
10
Dominion boutique :
This is so annoying
2026-09-30 17:36:48
14
Olly Bee841 :
They call it Alaye’s money.
2026-10-02 02:16:51
1
adunroyalecakes :
Dis should be trade fair
2026-10-01 06:50:52
5
FUDfabrics :
Someone tried to this with me , I just give am crazy eyes…: for load wey I use my head carry … you standa there Dey claim money
2026-10-01 02:26:17
6
kobcouture :
Lagos way tinubu build
2026-10-04 14:21:47
1
titi…🍯🫦 :
Don’t we have KAI again
2026-10-04 07:20:53
0
prechy baby😍 :
Onitsha also
2026-10-01 07:14:08
5
zeezah :
Na for Tradefair very anyhow people u will pay before u carry ur load cross oooo or if u are standing on the road. Yaba own u go pay for carry load on ur own head
2026-10-04 16:40:06
2
ADA :
Hope say you no later pay
2026-10-01 10:00:18
3
👑OLORI ASEOLUWA 01👑IYA YARD :
now they will say it's govt dt allow tins to b expensive whereas na we we dey make tins cost cos if u add all dis expenses to d goods it becomes expensive mtewwww
they won't work na to dey bill pp
😏
2026-10-03 01:26:45
0
lover-gurl💍😍 :
My sister nah everywhere o😫 I go buy stuffs from ajah to badore nah every bus stop I dey settle agbero 🥺 Omo Nigeria 🇳🇬 don spoil
2026-10-01 09:26:27
0
MARYAM♡ :
Last time I experienced this , they brought out the angry version of me. shishi I no pay. 😂
2026-10-05 01:11:05
1
dorcas :
yes ooo,buh don't agree with them at all
2026-10-04 10:54:17
1
To see more videos from user @passythrift_collections, please go to the Tikwm
homepage.