Help me tell my husband make e reach house nah asaba man @john he girlfriend @naw
2026-10-04 08:36:16
0
CHIBUZOR 🥷🏽 :
What if na Benin girl wey base Asaba
2026-10-02 22:47:17
2
Chibuzor🧃 :
😅😅😅 and asaba vendors 😅😂
2026-10-03 08:27:58
1
Prechybankz :
Wetin reach so😂
2026-10-03 09:47:40
0
WICKED PRESH 😎 :
Me wey get 4 nko
2026-10-02 20:46:06
1
Gucci pills 😻🌹🫦 :
make I no receive my alart
2026-10-02 15:08:28
2
TOBY🎀🎀 :
No make I no carry power bank keh you never serious
2026-09-30 21:00:07
4
30BG Queen 👑 :
Guy you forgot to add charger
2026-09-30 21:21:52
3
user89936526848 :
So make my phone off for road?😂
2026-09-30 19:49:08
5
queenofwealth211 :
Na me you day talk too Abi 😂😂😂😂😂😂😂
2026-10-01 09:17:37
1
Big sienna baby :
You’re not serious who no Dey carry power bank now Dey waka?
2026-09-30 22:42:25
1
Pretty ify :
Why you say so
2026-09-30 16:13:02
0
Joyful 😘 :
So make them fear me, because nah me and power bank Everywhere I Go
2026-10-01 07:50:45
0
emmyvoltage1 :
2026-10-01 04:29:20
1
Winifred ❤️ :
Omg I Dey carry my power bank Dey go out anytime o .., once my phone off anywhere na house I Dey go straight so I no Dey allow am off outside plus say na my business phone too
2026-09-30 20:21:13
0
Asaba clothes vendor 🛍️🛍️ :
So make person no carry power bank again una Dey talk oh 😏😏
2026-09-30 19:34:46
0
🇺🇸🇳🇬FAVOUR🥀💐 :
Na wash oo😂
2026-10-01 05:38:22
1
sita baby :
why please 🙏🤣🤣🤣
2026-10-01 20:15:42
0
Pretty Oma 🦋🌸🍒 :
Na meeeeeeeeeeeeeeeee😂😂
2026-10-02 15:33:11
1
kiss baby 💋 :
omo e fit be say you pass me for this road today ooo
cuz e never too try when I pass that neyo
2026-09-30 16:44:58
0
mara_chi surprises ✨🌹 :
una no jus serious for here 😂😂😂
2026-10-01 07:36:35
0
Pumkin 🥺❤️ :
💔😂una day talk ooo
2026-09-30 22:04:57
0
Tiana👸😎❤️🦅 :
So make person no carry power bank again 🥺
2026-09-30 18:54:25
3
AMY COLLECTION🛍️ :
Which kind talk be that
2026-09-30 18:17:28
0
To see more videos from user @asabaokpanamboy, please go to the Tikwm
homepage.