Sometimes I wonder wetin Dey give magic finger inspirations because no be Holy Spirit or evil spirit be this 😹😹😹
2026-09-30 20:53:56
3
omahlayfan001 :
But bro you are meant to follow the lead cos it has high tempo than you can ever imagine don’t get me wrong I know you funny 😂
2026-09-30 19:06:00
1
Melo Dy :
you for use that vamping you use for the ending follow am up leave solo for him [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy] the man be like you came to overshadow me in my own territory
2026-09-30 19:27:12
0
Destiny Jstrings :
you go explain tired
2026-09-30 17:16:35
0
D▴ɪ▴ᴍ▴ᴢ▴ʏ :
Na why e dey hard dem to play for full band no discipline 😂😂 vamp ur ocarina or recorder in peace leav d lead guitarist to enjoy em self
2026-09-30 21:07:43
0
UC STICK 💯🥁 :
quick notice dey corner dey wait for you
2026-09-30 20:36:14
1
𝔊𝔬𝔡𝔰 𝔱𝔦𝔪𝔢 𝔄𝔷𝔲 :
nothing concern basiest
2026-09-30 16:43:53
11
Martino :
oga keyboardist,so you want to solo when you have a lead guitarist.... haba
2026-09-30 18:27:17
4
I'm_law (fuego❌ Fuecome✅) :
No follow ur landlord drag solo ooooo make him no increase house rent ooo
2026-09-30 16:41:50
7
MEGATRon :
Happy Sunday 🤧🤧
2026-09-30 21:28:31
0
Destiny Eben :
You see the Bassist no talk anything? Minding his business at one side😂
2026-09-30 21:24:47
0
Emmanuel :
Quick notice da wait for you ajah 😂
2026-09-30 21:35:42
0
Last Born :
Oga leave leadline for guitarist
2026-09-30 21:31:42
0
B T :
una no destroy afrobeat today?
2026-09-30 20:57:39
0
Wizzÿ🍀 X🌗ft :
Who hear that ending crying ocarina 😩😩
2026-09-30 20:57:28
0
THONY :
I like the soloist's calm spirit
2026-09-30 20:00:19
0
liberty de don :
nah war be this ooo
2026-09-30 16:19:57
0
Blessed Faith :
You again?😂😂
2026-09-30 19:59:12
0
𝕯𝖊𝖘𝖍 🖤🦁 :
Which sound you Dey use
2026-09-30 19:15:54
0
anaegbuachala01 :
You want to be homeless Abi
2026-09-30 19:29:21
0
1738liampain :
omo i want my money o
2026-09-30 21:35:14
0
humble lord @ :
Nothing concern bass man ooh 😂
2026-09-30 19:36:14
0
Frans funny moments :
you go cry 😅
2026-09-30 20:20:53
0
🥁JDRUMZ 🥁 :
ur landlord just tear Goat as if he no no u nah later when una see for huz u go explain tire 😂😂
2026-09-30 21:37:41
0
DE Royal 🫅 cord 🎹🎹🎹 :
😂😂😂😂 U are gone
2026-09-30 16:51:15
0
To see more videos from user @magicfingers3, please go to the Tikwm
homepage.