i no even know hw inside of police station be like
2026-10-01 15:34:38
0
Dirhamz :
i never and i will not 😂
2026-10-01 07:01:43
1
UCHECHUKWU :
I never even see handcuffs in real life. only movies
2026-10-01 13:53:00
0
BÖBBY BÏLLÏØÑ :
I never even enter police station for my life and I no go enter
2026-10-01 10:04:43
0
C€₳$€R 💱💲 :
wait I dey find there 😂😂😂😂
2026-09-30 23:18:22
2
DJ Arizona :
I never go
And i will never go there🙏
2026-10-01 11:17:19
74
BIG JHOE 👑🦅 :
I never even enter station for my life
2026-10-01 13:10:44
18
AZAMAN VIBES :
go do waiting
2026-09-30 21:06:06
44
user1097424478303 :
I never go for my life and I will never go🤣
2026-09-30 21:51:20
18
. :
Omo I go oooo but I still come out da same day
2026-10-01 11:32:51
2
꧁ঔৣAPRIL 3RDঔৣ꧂ :
I don go station. , write statement but I no enter cell
2026-09-30 23:02:20
4
TIJANI🇳🇬 :
But waiting I want use cash do??
2026-10-01 00:37:02
3
Uncle K 🦁 :
Why dem go arrest me?
2026-10-01 10:37:24
0
champion st :
yes I never I go and I'm not ready to go keep the advice
2026-10-01 15:15:17
0
OG LOCO 🇲🇽 :
Godforbid nd I know go try am
2026-09-30 23:58:36
0
chill guy 😎 :
wetin I wan go do for cell?
🤣😂
2026-10-01 11:41:07
1
BIG BROTHER 🏋️ :
waiten wan carry me go cell,
I no dey thief
I no dey smoke Igbo
from my shop Na straight to my house everyday,I no dey Walker for night
2026-09-30 23:32:07
1
Tony :
my brother I have gone there before buh I no sleep for there and spent close to 500k I swear
2026-10-01 11:59:58
0
CITYMAYOR🥀💔 :
I go cell for my jss3 after my jnr waec last paper, we were causing chaos in Owerri and I was caught Omo I think say dem go sentence me life imprisonment 😂😂😂e no reach 2 hours dem release me say make I go house straight. I was 12 years old at that time.