abeg who get Portugal jersey, I hear egufe don retire
2026-09-30 22:43:15
3
𝓡𝓐𝓝𝓢𝓞𝓝 🀄️ :
And u serious de talk this thing 😂
2026-09-30 21:30:59
62
YoungBoy :
how we wan take de get new memes now? I no like this thing
2026-09-30 21:29:47
72
Lamin Said Kamara :
if na u be the coach u go play am abi Ronaldo way nor able for hold ball
2026-09-30 21:51:50
0
MERCURY237 :
so no more memes?😭😭😭
2026-09-30 21:47:06
19
E͓̽M͓̽M͓̽Y͓̽ :
Una sure say Ronaldo go reach this 1000 goals so?
2026-10-01 00:22:22
2
godi :
I know you are not serious about what you are saying bro 😂😂😂
2026-09-30 22:02:15
7
BENARD👁️🫵 :
Abeg make them call am back
2026-09-30 21:58:36
7
Henree’s HappyFeet👞 :
Swear say you no laugh as you finish the video 😂
2026-09-30 22:26:42
1
🅕🅡🅔🅓🥀 :
Now we no go see new types of dieving
2026-09-30 21:29:40
48
Ishola AUTO😎 :
I don Dey wait for ur own since 😂😂
2026-09-30 22:19:04
3
Ola_lekan🎚️💗! :
I don wait for you tire 😂
2026-09-30 21:38:07
4
Victor William :
imagine Portugal win tomorrow game 5:0😂😂😂😂
2026-09-30 21:48:37
17
ELLIS🌴😈 :
Ronaldo to Ghana national team HERE WE GO 😂
2026-09-30 22:03:26
16
g_luck36 :
Bro trying not to laugh 😂
2026-09-30 22:19:06
2
Chicagofitsss :
ekene don leave camp ke 😂
2026-09-30 21:29:25
4
Sam Loko@ :
This is the right time to support Portugal 😂😂😂😂😂 Imagine they win 2morrow's game😂😂
2026-09-30 21:37:51
4
Hey_zack🏀🔟 :
So make other players no play say Ronaldo dey there?😂😏
2026-09-30 21:38:06
2
OBED_04🇬🇭⚽️💚 :
Ronaldo is the type of guy that, during childhood, if he brings his ball and you don't select him first or do something he doesn't like, he will quickly take his ball and go home.🤣
2026-09-30 22:19:58
46
ALL EYES ON ME ☠️ :
CR7 fans
2026-09-30 21:32:49
2
samuelartplace :
😂😂😂y u no laff nau,. dem no dey serious for Ronaldo matter😂😂😂😂
2026-09-30 22:04:10
1
🌴fluffy_cookie87 🧿 :
World cup in 2085 Portugal vs Argentina
The 108 years old Ronaldo jumps and scores a header and dies immediately.panic in the stadium but the goal is disallowed due to offside
2026-10-01 01:09:53
0
... :
Me and u know say u dey mock Ronaldo
2026-10-01 01:11:39
0
IKUBOR✨🖤 :
he no laugh?😂
I love and hate this guy 💔😂
2026-10-01 00:47:31
1
2KINGS 🤴🏾🤴🏾 :
So you seriously no laugh for this video o😂😅 we nogo come dey see wetin we go use dey laugh again 😅
2026-10-01 00:12:50
0
To see more videos from user @__onlywonderboy, please go to the Tikwm
homepage.