Na once I repost we know Dey fear anybody for here, make I Dey fear person wey spoil my 20’s?never!!!!!
2026-10-01 03:39:46
142
☆ñořà💓 :
ml don't let dem come for u oo...me i love u abeg😂😭
2026-09-30 23:34:03
55
Angela :
Tinubu is the best president ever
2026-10-01 10:08:46
5
Candie | Shortlets Lagos :
There’s nothing worth celebrating
2026-10-01 07:41:57
7
Juliet ✨🦋💫 :
I too love Nigeria
free of speech dey like madd
2026-10-01 10:15:45
3
𝓝𝓸𝓷𝓬𝔂 ♡ :
happy inde
2026-10-01 01:03:55
48
EmmZee Arts📝❤️ :
Na midnight TikTok make me realize say today na "independence day" sef
2026-10-01 01:30:07
1
Nail/clustertech in sapade/ib :
Punish MTN join
2026-10-01 10:37:18
4
Felicia Matthew Orban💕 :
Straight to my WhatsApp status😂
2026-10-01 06:51:01
7
Ayomi💋🖤 :
Amen!!!!😂like I no wan see that “Happy Birthday Nigeria”😏
2026-10-01 01:05:37
10
꧁༒☬💎 𝕋𝔼𝔼𝔹𝕆𝕐 💎☬༒꧂ :
Omoor una problem just to much for this country aswr
Just to wish your country sef na problem how country wan take good
Omoor this country am just so tired of ppl in this country any small thing Tinubu even once wey no concern am una go still shout hin name
Omoor ehen una go heal
2026-10-01 01:12:43
60
Oyin 🥀💔 :
Amen and his babe also
2026-10-01 10:10:13
23
Yorùbá :
Are we celebrating Nigeria or tinubu?
2026-10-01 09:13:13
41
Elfrie 🎀💗 :
Abeg body dey pepper me,make nobody add to anger oh 😒
2026-10-01 02:12:02
19
𐙚 𝓜𝓼 𝓡𝓾𝓽𝓱 𐙚 🥹💕 :
Make God help me add Remi and seyi tinubu join🥺💔
2026-10-01 06:34:58
17
Arabelle💋🐍 :
Ml please delete this 😂
2026-10-01 00:58:46
50
Laurina diaries 💕💕✨ :
Make God help me take the two of them, cause them go tell me what is happy about this independence….rubbish
2026-10-01 02:30:40
19
To see more videos from user @rinas_tok, please go to the Tikwm
homepage.