BELLA SUGAR📹 :
What’s up, ladies and gentlemen! 😂
I am Bella Sugar One, aka Cause Problem — Small Body, Big Engine!
My people, if I tell you say Urime is not for children, believe me! 😂
Mummy and Daddy, why una no follow me? Life no be like that o! Hunger dey the world! My brother, my sister, abeg, follow Bella Sugar! 😂
Very soon, I go become celebrity, so make una no wait until I blow before una say, “I know Bella Sugar from the beginning.”
And anybody wey dey tell you say, “This thing wey you dey do, you no go collect anything,” tell them: Oligo! Fire! 🔥
I want to see FIRE for my DMs! 🔥🔥🔥
And please, no look down on me because sometimes I dey use my head touch floor. That one no mean say I no get sense! 😂 I get sense o!
My sister, you go enter my page, watch my video, no like, no follow, then you go back? Why? 😂
Follow me today and watch what happens. Before evening, you fit even bring another follower come join us!
Na so Bella Sugar dey operate: Small Body, Big Engine! Cause Problem! 😂🔥
2026-10-01 07:27:52