@unique_fx_: Guysssss ๐๐ญ๐ฅ I go through this every morning #princemahns #fypใทใviral #relatable #foryou #reaction @๐ท๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ @๐ท๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ @๐ท๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
๐ท๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
Region: NG
Thursday 01 October 2026 07:41:05 GMT
Music
Download
Comments
Pizzle ๐ฆโจ :
so fluent๐ญโฅ๏ธno be all those one wey go Dey blow pidgin๐ญ
2026-10-04 06:58:57
0
Essa :
i no fit meet up, omo
2026-10-03 21:07:40
4
herquietera.x :
Hold this one tight ooo , we no plenty outside ๐ญ
2026-10-03 10:25:38
979
FBZ.NG :
Make una no vex o but why the thing Dey pinch me for body ๐ญ๐ญ๐ญlike body Dey pepper me๐ญ๐
2026-10-03 23:47:34
1
๐ฉ๐๐๐๐
.๐๐.๐๐๐๐๐๐๐ฅ :
Nonchalant girls Una dey see ur mates๐
2026-10-02 09:35:35
1873
๐๐๐๐๐ผ๐งฃ :
Why nah she happy pass๐ญ
2026-10-02 11:09:14
1113
TiFe1313 :
Na girl dey speak like this wey person dey happy ๐omo e no easy for us wey dey stay ibadan o๐
2026-10-01 18:13:41
2893
OXLAND :
She credit Abi she no credit ? I Dey expect doings not vn
2026-10-02 12:09:23
300
โฎ๏ธAlina Kate๐ฅ :
I donโt know why but this thing Dey make me vex
2026-10-01 08:08:13
997
๐ ๐ถ๐ธ๐ถ๐ฑ๐ผ ๐๏ธโโ๏ธ :
Her voice ๐ญ
2026-10-01 15:00:38
2392
Fade By Ramos๐๐๐ชฌ :
All nonchalant girls go die before Monday ๐๐๐๐๐
2026-10-04 01:46:07
45
Kidashine :
Hold am o, nah werey full outside like this ๐ญ๐
2026-10-03 13:12:31
105
D_Light*** :
Donโt anger me this 1 October ooo
2026-10-01 12:06:03
1098
Drizzzy ๐ฑ :
You won, we get it bruh ๐ช
2026-10-01 17:32:18
390
๐๐๐๐๐ซ๐๐ฒ๐งโญ๏ธ :
I no Dey understand English na why the video no make me vex
2026-10-01 13:35:35
130
Little Miss Sunshine ๐ธ๐ธ :
The voice note sweet na ๐
๐๐
2026-10-02 08:13:52
116
๐ด๐๐โ๐๐ด :
She Don start again ๐
2026-10-01 07:53:54
57
Earncrib.com.ng :
When nonchalant girl go faint again ?
2026-10-03 19:40:19
2
MVT :
no vex me this new month oh ๐คฆ๐
2026-10-01 12:53:11
17
๐ฉ๐จ๐ด๐ฐ๐ซ๐ฌ๐ณ๐ฌ๐๐ :
D uk accent
2026-10-01 15:49:07
27
ยฉ๏ธโฐLโฐยฎ๏ธ๐๏ธ :
Nonchalant girls go die by what time abeg ๐
2026-10-02 17:37:11
114
Deion :
abege she gets sister cause I need this kind of person my life is so boring ๐ญ๐ญ
2026-10-01 11:08:17
59
๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐ :
Omo never settle for less o my guylies ๐ญ
2026-10-02 13:48:31
28
Osinachi Davidโค๏ธโ๏ธ :
You are now doing content u no wan focus on ur trade again?
2026-10-01 07:45:36
137
sensitivity_red :
Ur babe na 19
2026-10-01 13:26:32
25
To see more videos from user @unique_fx_, please go to the Tikwm
homepage.
ยฉ 2021-2026 TikWM. All rights reserved.