When money is no longer the issue may our health not fail us 🥺🥺🥺
2026-10-01 08:40:42
5034
Real prince tee🫅💙🦄 :
how food wan satisfy us now😂😂😂
2026-10-01 08:59:59
897
Irebamidele 🫶✌️ :
is like you didn't hear me
I said untimely death won't be your portion 🙏🏾
2026-10-01 09:05:56
1877
💔🪫 :
Just help dem with money, no add ham abeg
2026-10-01 08:42:36
3528
MARIAM👑 :
This one na enemy of progress 😂
2026-10-01 09:04:44
372
❤️🔥Curmello :
All of una wey dey find tall man.
One dey here o.😂
2026-10-01 09:11:59
461
Herbhõurlherjhi 🪩🖤 :
We need to sign that woman too ooo 😅😂😅.
2026-10-01 08:33:13
3440
Ola✞✪🀀 :
This one go need VPN o😹😂
2026-10-01 09:46:21
870
Général :
Lamidi self Dey use person laugh 😂
2026-10-01 08:48:42
781
𝕄𝕠𝕗𝕖💐🌸 :
Team lamidi still lamidi🥰
2026-10-01 10:03:20
168
Olamide AbleGod07 :
Who notice say lamidi don Dey talk well pass before
2026-10-01 08:48:27
1234
OLÀ 💥💫✨💎💰 :
10 thousand 😭😂
2026-10-01 14:36:39
1
Toyosi :
Una day do ooo 😂😂
2026-10-01 09:35:39
2
CO L毛ST👾 :
Be careful malay e fit beat u for oux one day o 😂
2026-10-01 08:31:33
511
Big Zhedo :
Destiny can never be changed no matter how hard life’s omo ologo will see his glory use … if fit be like joke those guys are famous than loads of people on this black app that’s life only God knows
2026-10-01 08:55:10
61
God chosen 😔😔 :
see as mala dey look am for up 😂😂
2026-10-01 15:39:00
1
#iownmystyle# :
Lamid sef Dey laugh person😂life sha😂😂
2026-10-01 15:53:12
1
JuST A HaPPY LiFe 🧚♀️👻🖤 :
[Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-01 15:00:36
2
Muhammad Hadi🧃☪️ :
This one go need strong VPN oo😂😂
2026-10-01 08:55:15
453
𝑩𝑨𝑴𝑰𝑫𝑬𝑳𝑬💚𓃘 :
Just help am with money dis one go stress you gon ooo😂😭
2026-10-01 08:35:05
407
Alagolo :
Today is my birthday, wish me well
2026-10-01 09:00:44
339
KEMISOLA ABIKE🌹❤️🥰 :
remove lasun from association lasun is not dindinrin
2026-10-01 09:10:35
439
Oluwa_vochux :
To we October pikin I pray we shall live together celebrate more years 🙏
I love you all including myself
2026-10-01 08:40:24
190
Glitz :
Omor life nah turn by turn 😁lamidi self dey correct person 😂
2026-10-01 09:21:09
170
Maleeks_pages :
This one go spoil settings
2026-10-01 08:55:33
282
To see more videos from user @oloba.malay.ike, please go to the Tikwm
homepage.