@hameerahgiwarazaq: Happy Independence Day Nigeria #onthisday

Queen 👸 of Mimics 💫
Queen 👸 of Mimics 💫
Open In TikTok:
Region: GB
Thursday 01 October 2026 09:23:31 GMT
64960
11053
201
66

Music

Download

Comments

endurcqiydl
Future🥰 :
Me wey Dey Nigeria self no sabi am 😂😩
2026-10-01 12:01:44
72
abidemi.sal
Olamipo🤭❤️🐈 :
Why does this Anthem sound so emotional to me🥹🥹🥹 Happy Independence Day🥳🫶🏾
2026-10-01 10:07:57
10
ololaderay
ROY 🇳🇬 :
u add ur own abi na so e long? na only d first line I sabi oooo 🤣
2026-10-01 09:47:24
29
fahi_zah
Faizah Ayomide :
Me wey Dey Nigeria no sabi these new anthem
2026-10-01 10:08:46
71
toworship5
Toworship5 :
I don’t think I can ever know this anthem😂
2026-10-01 09:50:20
22
benitagold4
Benita Gold❤❤ :
Belike na People wey Dey abroad Dey celebrate Independence Day
2026-10-01 18:30:07
4
x.clusive17
17.xeditz :
I thought it was: Yuh uhuh yeah yeah, yeah yeah yeah Yeahh yeah, Yeahh yeahhhh
2026-10-04 19:58:10
0
harawmokhe
Zaynab🧕🌷🌹 :
and the national anthem stylishly sweet o buh opolo mi o gbe iwe mo😂
2026-10-01 10:49:22
12
haryorhorlah25
haryorholar25 :
the last line is nigeria shall be bless not may be bless
2026-10-01 23:43:20
3
holaola3220
✨ Yetty ✨🌹 :
No be cause oo.I don’t think I can ever know this anthem fr😳🤣🤣😂
2026-10-01 10:21:05
6
olaolu821
Arikeomotoyosi219 :
Eyin ema gbadun Tiyin jare, Nigeria KO fi eyin lakalaka. bcuz me sef wey dey Nigeria sef don't know it. Even Nigeria kno say there's no truth and justice in this our land and we still dey suffering. Boya ki oyinbo kuku KO wa l'eru pada, bcuz I don't know the essence of independence we're celebrating sef. 😏
2026-10-01 13:20:43
1
theworldshouldendwtf
𝐅𝐔𝐉𝐈𝐀𝐍𝐀 🦀 :
I no sabi this one anthem o 😅 but happy Independence Day 👋
2026-10-01 09:38:04
6
user21967713081184
Fatty omo Arikeuyo :
Happy independence day God bless Nigeria 🙏 God bless me and my family 🙏🙏🙏
2026-10-01 11:32:37
5
anikyade_50
Anike_ade :
Not me saying arise o compatriot 😂😂 shame on me
2026-10-01 18:02:17
1
hardex_temi8
BIG- l£G£ND👽🤒🫡 :
Who else no Sabi this anthem 😂
2026-10-01 15:19:02
1
omoolomu5
Omo olomu :
Make I com sing 🎤 my own ooo
2026-10-01 21:47:35
1
lr.yl
ÒLÓRÌ ÀYÒÒLÁ :
happy birthday to Nigeria
2026-10-01 09:29:34
2
hadizasanni3
Ayomide💕M3 :
i know sabi this 1
2026-10-01 09:49:01
0
olamideoladimeji28
Ajia fatimoh@👑💥🔥 :
💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💕💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯💯
2026-10-01 09:33:47
2
adukealaseyori
Ayomi :
Na peace of mind make you know am pass us wey dey Nigeria
2026-10-01 13:06:00
1
ms_sonia02
So
happy independent Nigeria😙
2026-10-01 09:36:00
2
ballyracateringservice
Igbogbo cake&chops/Ballyrab :
Eku ise olohun 😁😁😁
2026-10-01 09:53:17
1
lilian.lollipop
Lilian lollipop 🍭 :
Am tired of hailing Nigeria make Nigeria hail me too, I don try for that country but nothing to gain 😑 😏. make Nigeria Hail me, I no small too by surviving Nigeria situation
2026-10-01 20:11:55
1
adejokezeroworries2
olagold493m :
We are still under maybe 🤔 nothing sure for this country 🥺🥺🥺
2026-10-02 19:16:58
1
dunnyhomeofbeauty
Dunny fashion-hub 🪡 🧵 :
Pls where do you this your man from , bro biodun will not kill person anyways I love that first beat
2026-10-01 09:34:04
2
To see more videos from user @hameerahgiwarazaq, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About