This one because I asked him for sub , him ignore my dm over 2 days now no reply 💔
2026-10-02 02:42:25
3
dj boy :
walai for this life if you don't guide people go see you as mugu🙏
2026-10-02 17:45:46
1
𖣘ÀYÈGBÀJÈJÈ 𖣘༆ :
he shap ✊sir have used the sound sir 👌
2026-10-02 10:29:56
1
Adesmart Wealth :
Hmm. E better make you call me stingy than make you call me broke. ✌️
2026-10-03 00:48:13
3
Smich Thurga :
watin you put for this song abeg
2026-10-01 09:59:31
21
A . Y :
When You Dey Drop Am Guy 🥰
2026-10-02 06:22:57
9
Richard :
Omoh, this brother is not just an artist ajeh my brother na wetin head send you con do for life egbon I too like the way you do drop this Jazz , you too sabi ajeh more more strength 💪 up up way HOT 🔥KID himself na why you dey bear that name ajeh because as e dey come na in you just dey give us back to back 😄😉😀
2026-10-01 10:22:19
11
FRESH AND CLEAN :
Hotkeed back to back giver🫡💕
2026-10-01 12:50:53
4
el amy :
drop make we stream oga this one na Grammy winning award music bangaaaaa
2026-10-01 10:09:42
11
𝓨𝓸𝓾𝓷𝓰𝓮𝓼𝓽 ☠️𝓟𝓾𝓯𝓪 💫 :
this one sweet pass some relationship 😂
who's wid me?
2026-10-02 20:48:30
2
@Saifullahi 755 :
2026-10-02 17:42:21
3
ESIN🌫️ :
My mentor.
2026-10-01 09:37:34
15
zik🍫 :
Just Guide
2026-10-02 12:09:38
2
D0n_monies💵 :
This guy is the most underrated artist in Nigeria herrrrr🔥🔥🔥.Ebetter make you call me stingy than make you call me broke “
2026-10-02 10:24:31
9
boluwatife :
guy ,you too good 😘😘😘
.... keep winning
2026-10-01 22:45:25
3
Kolomi :
this one pass baba you are bad 😂
2026-10-01 16:51:31
2
Big Mike :
Baba Inno go see you cry even if you go cry na inside private jet
2026-10-01 10:28:33
3
Segun Gabriel :
Hotkeed When u go drop S E T T I N G
2026-10-01 18:56:34
2
Taiwo :
One of the coolest artist Nigeria produce na this bro…you no go see am for rough setting.
2026-10-01 09:40:39
3
Promise 🧞♂️ :
If it’s not Hottest.. who else will I listen too?
2026-10-01 09:41:32
4
To see more videos from user @hotkeedfire, please go to the Tikwm
homepage.