@hot_icekream: We don reach October! #nigeriatiktok🇳🇬🇳🇬🇳🇬 #fyp #soreal

🎀iya ejima🎀🇳🇬
🎀iya ejima🎀🇳🇬
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 01 October 2026 10:27:51 GMT
331400
92172
533
12247

Music

Download

Comments

fummdyglitter
Fummdy✨Glitter✨ :
Any small mistake see who I wan buy phone fr 😂😂🥺
2026-10-01 20:15:18
1592
sexy_paid
user45568897579 :
😭oh my babe don promise me since Feb
2026-10-01 19:03:24
1392
darkskinliz
Prettylizzy ᥫ᭡ 💋 :
My dad don do am😂🖤
2026-10-01 19:25:38
395
lizzy_in_bloomszn
Elizabeth 🌸 :
My daddy 🥹( na lie o , I wan feel among ni o )
2026-10-01 13:11:41
2505
pretty_wini05
life with wini🌸 :
Naso dem promise me till my phone spo😭
2026-10-01 13:33:19
404
tabitha_138
Eniola.💗 :
My daddyyyy😭😭
2026-10-01 11:23:23
574
big.deraa8
❤️‍🩹 :
una get person wey dey change una phone??
2026-10-01 20:27:58
71
smartangel061
Stephcakesandpastries :
: God please before the end of this year I want a 5 bookings that would change my life for good 🙏
2026-10-02 11:38:21
3
hernamecoco2
★𝑀𝑜𝓈𝓉 𝐵𝑒𝒶𝓊𝓉𝒾𝒻𝓊𝓁♡ :
My brother 😭
2026-10-01 13:37:04
434
pretty_stephi
Jus___teph🧸🤎 :
I just Dey prospone my clothes to wash 😂😂
2026-10-02 09:40:30
64
melibeliy
M🫧 :
My own tell me say wen money enter my hand I’ll do it but guess what he actually did it last month 🌚💃
2026-10-02 12:16:40
1
north_prince1
Kole🥶 :
Na until I thief for banex ????
2026-10-01 22:46:59
146
mickeyperry385
🌴ASK OF PERRY🌴 :
my brother oo 😭I don wash clothes tire. I dey try dey my best behavior e remain 28 days nah. my birthday him wan change am 😂
2026-10-02 15:26:38
2
shikemi30
Shikemi💕 :
Them really Dey change una phone?😔
2026-10-02 17:16:15
23
queen_l400
Chivelle✨🤍 🪳 :
Omo this my phone dy hot watin no good
2026-10-02 14:14:47
32
queenpearl344
😍 PEARL😎 :
Awwn una get who dey do for u God when☺️
2026-10-02 07:52:05
1
ogo___boy999
Ogo Of lagos🤍🤭 :
I go change am na calm down 😭😂 no rush na iPhone 20 go fit you aje 😂
2026-10-02 17:54:22
1
goldfloxy
🎀🦋Florence🥀❣️ :
Reposting because I love your eyes 😩😁
2026-10-02 08:21:52
4
jay.nee4
ANUOLUWAPO :
Nah my papa😭😭
2026-10-01 11:55:50
110
tepgai4
Nora😩❤️ :
Omo unah get who dey change phone for unah ?
2026-10-01 20:58:51
15
liyahh6oq
liyah 🌹🌺🦋 :
Dem Dey charge una phone true true ? 😳
2026-10-02 07:19:02
30
theyloveederinn._
𝓜𝓼. 𝓟𝓮𝓽𝓲𝓽𝓮 🐆 :
Make una help me beg my mama😭🙏
2026-10-01 13:24:21
58
abenzz.z
abenzz.z :
My mama oooo😭😭😭🤣🤣🤣
2026-10-01 19:48:40
6
christabel5216
chris_tabel💖💖 :
My babe don change my own for me🤭
2026-10-02 12:14:36
45
princess_delco
Hearts 💞 🥰 :
Hope I’m not disturbing 😁
2026-10-02 17:58:39
5
To see more videos from user @hot_icekream, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About