So of what benefit is this to Nigeria 😏😏😏😏…. Fine polo wey Una for use workout, na because na free na if Una use Una money buy am make Una for burn am?…. This act means no sense cos Dey will still do what Dey want and there’s nothing you can do😂😂
2026-10-01 11:39:19
5
Bamidelefilms :
I too love warri
2026-10-01 12:34:17
7
Evergreen Collins :
am dreaming when Nigerian youths will in one accord unite in one goal and achieve greatness
2026-10-01 15:39:56
1
DAMMY :
anything way concern tinubu i dor wash my hand commot
2026-10-01 14:06:12
1
Victor Edem :
Dem wan use bribe una
2026-10-01 13:30:19
1
iam_eleanor02 :
Thank God say I no well nai make me nor go oo😂
2026-10-01 12:50:25
2
Excel🖤✨ :
can you imagine 🤣
2026-10-01 12:29:21
1
ADBINTERNATIONAL :
na wa oo
2026-10-01 15:40:12
0
Oloma ovoh :
Everywhere blurrrrrrrr
2026-10-01 16:07:39
0
UzoR :
We don Dey use style Dey wake up
2026-10-01 13:40:26
0
Austin⚡️ :
2026-10-01 15:22:52
0
Diceyy💰 :
Tinubu must Go 😂
2026-10-01 12:05:18
25
n. :
City boy movement
2026-10-01 14:03:05
0
Omoba TV :
Nigerian youths will shock APC come 2027,
2026-10-01 17:45:15
0
Emmanuel Chimezie :
una try well.... God bless you guys
2026-10-01 16:10:01
0
olorogun :
nor be campaign be that
2026-10-01 11:31:44
2
INFINITI :
Una do well
2026-10-01 12:42:50
4
Itz King Dandelion👑 (Dj Dani) :
After they (APC ) Will post you people with caption SEE THE CROWD THAT CAME OUT TO CAMPAIGN FOR TINUBU I WARRI
2026-10-01 12:00:25
2
To see more videos from user @j00hz_, please go to the Tikwm
homepage.