@chopee_0: Omor Notting got paid never see No be today 😂🤌

DEST.INY 4
DEST.INY 4
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 01 October 2026 11:19:14 GMT
67729
14749
222
107

Music

Download

Comments

shalliteeth
$𝖍𝖆𝖑𝖑𝖎𝖙𝖊𝖊𝖙𝖍💲 :
wait na last 2 years be this ooh omor you grow fast bro
2026-10-01 12:37:52
252
tobexydahgreat_
T O B E X Y🦅💜 :
Na only true dancer go tell the name of the step wey him carry for here…Oya I Dey wait..??
2026-10-01 19:29:24
24
im_alipriest
♀♁ 𝐀𝖑𝖎 𝖕𝖗𝖎𝖊𝖉𝖙 🕷 :
wething be this 😂😂😂😂
2026-10-01 11:25:16
86
realswag00
𝗦𝗽𝗶𝗱𝗲𝘆🫥 :
shey davido don leave afrobeat for Wizkid make e spoil am where Wizkid day na😂
2026-10-01 11:32:59
12
youngsplash1648
S E G U N 🙂‍↔️🥷 :
Chai that blue light charger 😂
2026-10-01 11:35:03
29
teejayrito
TEEJAYRITO :
Omo thank God for growth o😅
2026-10-01 14:50:31
10
onlly_manny
manny🫟🧸 :
Steps wey we Dey throw now destiny don throw tey tey😭
2026-10-01 12:02:24
8
bagofcash01
Mr Big X 🏦 :
Aboy no be today oo
2026-10-22 18:25:27
5
ezekiel_1374
𝓔𝔃𝓮𝓴𝓲𝓮𝓵 😶 :
Una no tell me say got paid get talent oo😹
2026-10-17 09:41:29
1
frankboy9x
FRANK ~ BØ¥ :
No be todayyyyy😂🔥
2026-10-01 12:08:07
8
billionjj001
Billionjj001 :
[Sticker] Hmmmm Omo that year only God know waiting man the see E know easy Omaye one blood?🩸
2026-10-17 11:31:38
3
imole__bahd009
bÄhD OTF :
Omo that scatter nah legendary one ohh😁💯💯🙌🙌
2026-10-14 08:33:22
1
non.zzy
🌴 ÑØÑ-ZZY 🌴 :
in dey body since blood 🔥
2026-10-01 12:34:11
3
ceomoneylong
ÇÉØ DÈ MÜCHØ DÏÑÈRÓ 💫💨💰💷🤑 :
guy u sabi this dance thing no be today ajeh e de body 💯😁
2026-10-17 06:39:25
1
lord_soso1
💥Lørd Sōsõ💫🚀 :
e dey body since no be small
2026-10-01 18:24:48
1
bizwayy
Teebiz :
Jesus
2026-10-01 17:03:12
1
absalompaul
BHiG SHEDY :
Omo 😂😂😂😂
2026-10-01 11:25:40
1
omonbillions6
𓄂ᬼDavid༒𓄂ᬼ𓆃 :
No be todayyyyy😂🔥
2026-10-19 13:31:56
1
steadylight23
STEADYLIGHT23🇳🇬 :
if I give up 😩eehn
2026-10-01 20:23:05
1
phil.ip.2
Čāłł_mę_phīłīp🧙‍♂️ :
Anything wey u dy do this life never give up 🫶
2026-10-22 18:38:29
1
nerdy_steps
♰ Ñ Ë R D Ÿ♰💥🎭 :
Omo the steps no be today tin ohh burst my head🤯🤯
2026-10-21 19:31:23
2
awofemi5
VËRÏFÏËD DÇ🧃🪙 :
where did you see all this videos from
2026-10-01 11:57:34
2
monster.0147
MONSTER👾 :
Bro you deserve the best life 🧬 your past really go far
2026-10-01 12:33:30
3
huzziyfunds
ada.clipe :
small body big energy 😂🔥
2026-10-01 11:30:34
2
To see more videos from user @chopee_0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About