You wey dey on highness. 😂
How I wan take believe say them no score you. Abi konami don fra.
2026-10-02 08:59:39
131
:
You sure say no be wetin de your hand make you forget score 😂
2026-10-01 19:42:26
62
DaddiGeeHoe :
Why your phone Dey comot smoke like that
2026-10-01 23:17:17
28
DeNis :
you at 85min😂😂😂😂
2026-10-01 18:41:59
15
Emmanowell :
guy drop that bomb
2026-10-01 18:58:59
41
ABDUL HAFIZ :
The time he was scoring na u think say na dream😭😂😂
U just hear Gbum 😂🤣
2026-10-02 15:39:26
1
R̃ÄVẸƝ 81 :
so una no dey use clear eye dey play this game again
2026-10-02 13:11:54
9
FLOKI556 :
Them score you na you no see am
2026-10-02 14:21:02
5
E T I DO 👻 :
I Dey experience ahm too no be only you bro
2026-10-01 20:08:11
6
BIG_SHEMZ :
na u think say the last minute goal na offside 😹
2026-10-02 15:54:08
7
𝙈𝘼𝙂𝙄𝘾 𝘽𝙊𝙊𝙏𝙎 🥶 :
how we go take no say the guy no score you 😁😁
2026-10-02 23:02:29
8
Young-Black🌚 :
have not even enter my account for Luke a month now
2026-10-02 16:46:00
1
Nïkêh🎭 :
Na me see the smoke shaa no be him fault
2026-10-03 18:53:20
1
✞☪_𝕙¡_ℤ𝕙¡✞ :
am I the only one hearing broda Samuel easy 👀👀
2026-10-04 13:36:45
1
Mr zero :
Na so ronaldo celebrate goal oh
2026-10-01 17:58:13
1
sคⓓ :
I thought the smoke is coming out of your phone
2026-10-01 18:15:38
5
Kyle :
me the guy beat me 6-4 I quite before the game finish I didn't log in for a day I checked I didn't find the beating my scores remains the same I happy o 😂😂
2026-10-03 07:51:33
0
BA SING SE :
U dey trip my guy 😂😂😂...
U drag before the game, so when dem score u, u no reason am u come forget 😂😂😂
2026-10-02 19:35:50
2
DANIEL OF ENUGU :
When u dy on something
2026-10-02 11:55:53
1
Clinton | The Designer👨💻 :
Smoke bender
2026-10-04 03:15:46
1
bros_eddy_12 :
Ur network bad 😂e score u nor no guy ur own good my own i win 2:0 match end mk i check highlights the next tin na u lost 3:0 i one cry 😂
2026-10-02 06:08:18
1
sakur💦 :
Ice block at the back
2026-10-02 04:24:31
1
To see more videos from user @victor.opeyemi48, please go to the Tikwm
homepage.