@realinsidenaija: Dem dey gift this viral TikTok pastor TikTok cap gift on livestream but baba dey dodge am.😂😭. #insidenaija #realinsidenaija #tiktokgift @CCC Iyanu oluwa parish

Insidenaija
Insidenaija
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 01 October 2026 11:39:47 GMT
197169
10565
446
4403

Music

Download

Comments

iloo505
iloo505 :
He think say na spiritual attack
2026-10-01 14:03:02
1012
sholawire7
sholawire7 :
Nah that time dem go Dey send plenty cap 😂😂
2026-10-01 14:30:23
430
toms_talker
TOMS :
E fit get 1milli for his Tiktok account make e no-no oo
2026-10-01 17:29:49
26
oluwafem588
Hope♊️ :
Men no Dey wear cap for inside cele church
2026-10-01 15:26:31
140
officialshawn11
Shawn :
Celestial no de wear cap inside church na why [Tears of joy]
2026-10-01 17:43:09
0
perfecter17
perfection :
😂😂😂😂Laugh wan wound me
2026-10-01 15:47:41
2
kunmistyle6
kunmistyle :
So nobody fit gift this man Lion 🦁 make he tear step for us 😎
2026-10-01 16:55:06
17
prince_ayo_
𝙿𝚛𝚒𝚗𝚌𝚎 𝒜𝒴𝒪 :
Baba fit say that cap na sin now 😂😂😩😩😩
2026-10-01 14:54:48
97
bigsami20
Big sammy :
abeg who get this man sticker😂😂😂 jeh hoo vaa
2026-10-01 15:35:20
6
reliable33
Reliable Shon :
Baba dey use wisdom to collect more hats 🎩 😂😂😂😂
2026-10-01 14:39:34
28
peace.maker088
Peacemaker💙🕊️ :
If them give baba lion he go run enter Alta 😂
2026-10-01 15:57:51
16
araoluwa_vibe
Ara💥🇳🇬🇬🇧 :
Jeee ova 😂😂😂😂😂
2026-10-01 14:10:04
46
sunsplash1
SAMMY STAR :
this man no no say him don blow
2026-10-01 17:18:59
5
seyi.gold3
❤️♥️꧁༻💕GOLD 💞༻꧂❤️♥️ :
abeg I need baba account 😂 because if they give this baba Lion he fit run away ooo 😂😂
2026-10-01 15:42:30
5
shobzy2
ŃO NÆMË :
Wow new business dear
2026-10-01 17:12:29
1
bhadi430
BHADI 🇳🇬 🇬🇭 :
First Tiktoker to dodge gifts
2026-10-01 14:27:08
24
morris_828
Morris :
Evil cap 🧢 leave my head 💔😂
2026-10-01 17:28:15
2
hotbobby8
✮ᥫ᭡obby🧃™️ :
What’s funny?
2026-10-01 17:42:09
2
skillii02
B👀sco :
I no sure sey e know sey na money o
2026-10-01 13:17:59
58
temitopeoluwafemi19
temitopeoluwafemi19 :
If they send this baba Lion 🦁 na to run from the seat 💺 I swear 😂
2026-10-01 14:39:03
6
omoadebanjo26
@ĽĂŠŤBØŘŇ🦂♏️🦂 :
Human beings dat tin u don’t like dey would keep on doing 4 u🤣🤣🤣 don’t let human beings knows ur winking point 🚶🏾‍♂️‍➡️🚶🏾‍♂️‍➡️🚶🏾‍♂️‍➡️
2026-10-01 14:14:28
13
hayinkee
Hayinke❤️ :
Baba think dey won collect him glory
2026-10-01 14:44:35
7
virginboio1
HON.MICHAEL💀💔 :
2026-10-01 13:49:16
7
gracefullyman22
John Cruse :
He's singing to God. He doesn't ask for thise gift He's doing the right thing
2026-10-01 14:36:31
5
goodnews.stanley6
📊 :
[Tears of joy][Tears of joy] cap of death
2026-10-01 17:44:05
0
To see more videos from user @realinsidenaija, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About