That guy wey dey run from back wan go deck am straight 😂
2026-10-02 10:54:32
407
IŘË 🪖 :
Hope say una later fight sha?
2026-10-02 13:11:11
0
ÄBÎFÂ🦍💯 :
The guy did it deliberately and the little boy teammates no do anything 😏😏
2026-10-02 09:59:01
710
AJ styles :
mk d guy sha dey run go house if I dey there 😭😂
2026-10-02 12:11:20
104
ADEBOWALE 🪖 :
He sure me say this guy no gree
2026-10-02 10:41:04
159
DESTINED TO WIN 🦞 :
Omoh we go too beat ourselves sha .
2026-10-01 22:17:04
129
大松鸦 :
a team is losing 4:1 and you’re putting a small boy, you’re trying to make mockery of the losing team….they’re even losing and the temple of game is high….u can’t blame him.
2026-10-02 12:23:51
38
OLAOLUWA 🇳🇬🇬🇧 :
See mentality
2026-10-02 09:28:04
52
IRE🤍👑 :
This video no suppose end for here
2026-10-02 12:00:36
22
𝕀𝕊𝕊𝕐🐺⭐️ :
Omo if that boy na my teammate e no go easy for all of us wey Dey field that day o
2026-10-02 12:01:36
32
أوغينيتِيغا :
Rage bait Jo…. Fight no sup? The video no complete seh
2026-10-02 12:40:09
7
AAT SQUARE AUTOS :
na red card be thst oo
2026-10-02 12:25:51
6
:
In football there’s nothing like small boy………. Na small boy broke my hand 2023
2026-10-02 12:56:34
5
𝓜𝓪𝔂𝓸𝔀𝓪 ♏️🌎🦇🦂 :
He go too pain me if you no drop part II
2026-10-02 12:28:05
2
MIRAH :
Omo that small boy reaction at the end get me rolling lol 😂
2026-10-02 11:04:15
20
AL-AMEEN💚👳 :
Ahhhhhh I go collect red to ooo
2026-10-02 10:58:19
3
tijaniomobolajiol :
Omo the game go long ooo😡😡
2026-10-02 11:10:56
4
FACADE🪅 :
Omo why u cut the fight comot na 😂… see the speed that guy for back de bring come
2026-10-02 11:36:23
3
Dee crystal 🎭🪘⚽️🎭 :
Omo the boy team mates no try oooo
2026-10-02 10:46:10
11
Tife💖 :
I must destroy football before i retire 😂😁
2026-10-02 12:18:30
8
B-Plus :
If I no collect Red Card too make I knw wetin cause ham
Nah double Red Card ajeh
2026-10-02 11:59:00
12
𝕯𝐀𝐍𝐍𝐘 🥷 :
Nah there the match go end cuz
2026-10-02 08:53:19
12
canada_630 :
That is football it will make the small boy have confidence to stand in the middle of anyone one nah experience for the small boy this one then do him small if you see me when I’m small Dey play ball in the middle of big bro nah long story ✌
2026-10-02 11:10:53
9
larryb541 :
hope the guy way kick that little boy done they comar now
2026-10-02 11:20:06
6
orezi :
red card straight, no arguments [Laugh approved][Tears of joy]
2026-10-02 08:55:26
9
To see more videos from user @ti_nah04, please go to the Tikwm
homepage.