best message I have ever heard for the longest. not even church can afford to preach this revelation.
2026-10-01 20:03:40
3
Caesar Vibez :
Why is presido so cute this Afternoon😊
2026-10-01 14:24:22
253
networth_01 :
Christianity started in Ethiopia
2026-10-01 14:29:03
10
3%💔 :
Bring me back in next two hours😂😂😂
2026-10-01 14:20:22
71
S̶u̶n̶n̶y̶b̶a̶n̶k̶y̶🕊️ :
VDM is the only God i worship and i will continue all the days of my life 💯✌️🍂🤍
2026-10-01 14:24:49
13
Amenaghawon Wesley Etinosa :
Omo devil get power o 😂 na devil side I even Dey now!! 😂😂
2026-10-01 15:17:52
33
@saazino :
vdm is the only pastor I believe take it or you leave it😆😆
2026-10-01 14:42:43
42
👣KEŁVłÑ APĖX🦸🏿 :
Baba iron cloth come today😂 una go hear am this period 🫣😂😂
2026-10-01 14:24:38
24
GPvogue :
Omo make we call God and devil make dem sign peace treaty make we all rest abeg I don tire
2026-10-01 18:39:26
2
OSHA d’ great ❤️ :
Vdm looks so fly for like two days now
2026-10-01 14:41:58
12
GOD’OWN :
Christianity isn’t white man religion Christianity start in Ethiopia 🇪🇹 Africa
2026-10-01 14:43:34
1
🌙 Luna :
🤣🤣🤣🤣🤣 this man don make VDM turn to pastor
2026-10-01 14:44:43
7
Saint Michael ✅ :
Please sir VDM, at this point, I no think say Nigeria deserve person like you and the kind wisdom and knowledge wey you get. You be extraordinary person, and the way you dey reason and see things from different angles really dey amaze me.
I truly believe in you, and I trust you. I believe say with people like you, Nigeria fit become a great country one day. Thank you so much, sir. God bless you and continue to give you more wisdom and strength. 🙏❤️🇳🇬
2026-10-01 17:29:55
9
Valoria.ng Port Harcourt :
Work+prayers ✅ , prayers without work ❌
2026-10-01 18:31:43
1
Redflag🚩😡 :
Oya mark attendance
2026-10-01 14:33:38
16
Sonia Onovwiona :
I hear you, Pastor sir
2026-10-01 17:23:23
1
༆༺𝓚𝓨𝓡𝓘𝓞𝓢 𝓖𝓐𝓜𝓘𝓝𝓖༻༆ :
Is this deep AWAKENING 🥵
2026-10-01 17:00:44
1
Mr ED :
VDM 💪🏿💪🏿💪🏿💪🏿💪🏿
2026-10-01 14:37:24
8
ONYEKA💜 :
The tailor patiently waiting for him to mistakenly say my tailor name is!!!! And boom 💥 story of his life
make no one near my comment abeg shift back, loud it our ratel pastor your suit kill everything. happy independence day 🎉💖 our blessed Nigerians
2026-10-01 14:35:20
8
Ꮤ𐌄𐌀𐌋𐌕𐋅-𐌄𐋄𐌂𐋅𐌀𐌍Ᏽ𐌄 👻 :
Happy new month man of his word
2026-10-01 14:23:10
11
Second born 🙂↕️ :
Omo na only this your church i don go this year oo 😂😂 and i quick learn plenty thing
2026-10-01 14:46:08
8
Misalowest Solar :
Person Dey talk real matter una dey compliment em dressing , shey ba fashion show he tell una say he come do ? Person Dey open our closed eye . We really no wan believe the truth . Bro we dey suffer for this country and church self na one of the problem . For my street alone I no fit count church . But I fit count school or hospital or ( factory no even dey some people place but church fit pass 10 .
2026-10-01 15:52:40
5
HOLURWASEUN🥷😎🦁 :
The way VDM dey wear suite this days ehhh I’m sure we’re having ratel church soon 🥺😂😂😂
2026-10-01 14:28:06
7
To see more videos from user @verydarkman_theratel, please go to the Tikwm
homepage.