@tippo159: #fyppppppppppppppppppppppp #fyp #goviral #fypシ #trending @Titi ..

Titi♾️
Titi♾️
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 01 October 2026 14:45:48 GMT
225076
56195
1036
5401

Music

Download

Comments

cityboy9690
Sammy :
I go wake up by 12 come use 3 hours think about wetin I go chop 😂😂😂
2026-10-02 01:24:35
3060
prexiouss1
Apunanwu 🤭💋❤️ :
Carry foodstuffs come oo 😂 cause u go too chop ur imagination 😭😂
2026-10-02 09:11:00
981
big___nessa2
Big___Nessa :
9 too far😂 me wen Dey chop for 6am
2026-10-02 05:09:54
514
de_pearls1
Abujathriftvendor :
Na why I no like visitors😂😂, make I no starve u
2026-10-02 11:56:04
279
julietinterior
Juliet interior :
9am too much my sister 😩
2026-10-01 19:46:33
237
fayvr_cie
Cie 💕 :
Na 12 i de wake no vex 😂
2026-10-01 23:12:33
368
akudo_8
𝓐𝓴𝓾𝓭𝓸🍒✂️🌸 :
😂 I pity anyone wey go come my house without foodstuffs sha
2026-10-02 06:27:13
185
eromosele210
🎭 :
and nah now I dey eat my morning food 😂😂
2026-10-01 18:54:55
1112
villainineverystory2
Loveth melanin👩‍🍼🧚‍♀️ :
Nor come abeg 😒 me too get ulcer but na 4pm I dy chop morning food
2026-10-01 20:53:58
114
seiyefa.clifford
Trends by Seiye 👑💅 :
9 am too far, na 7am I Dey eat
2026-10-01 20:49:24
49
sureplug.bckup
𝕊𝕌ℝ𝔼ℙ𝕃𝕌𝔾™ :
Omo na me be this😭😂 if u visit me ur life don spoil
2026-10-02 22:46:52
1
sisi.icecream
Life With Preye 🎀 :
My house breakfast na by 2 in the afternoon ,cause I wake by 12
2026-10-01 18:46:27
103
the_realfeetplug
The Real Feetplug_Ink :
You go find wetin you go chop 😂na 11am I Dey wake up na around 4pm I Dey cook I fit still wait till around 6 sef chop am go sleep
2026-10-02 21:08:34
1
joysofine0
🦋JOY🦋 :
Ona Dey chop 9am?? Me na 7am oh as I wake up na food
2026-10-02 19:39:48
1
ask_of_freedom16
OSAMUYI🙂🦍❤️ :
I da chop 6:00😂💔
2026-10-02 23:47:31
1
big.dc509
BIG DC :
No vex na 11am I take da wake atlest 1pm u go chop breakfast
2026-10-01 17:51:17
41
marii17_o
𝔒𝔪𝔞𝔯𝔦 :
i check u page ur pretty
2026-10-01 15:10:50
32
miracle.62
Miracle♡︎ :
No come Abeg😭😹
2026-10-02 16:14:26
1
el_bicho816
el_bicho816 :
I dey forget to chop sometimes😂 na fear of make I no kpai I take dey chop.
2026-10-02 10:14:26
10
__deliababy13
Chigozie❤️🥹 :
No come 😹
2026-10-02 12:06:32
18
teenadavid55
🫧Tee🧚🏻‍♀️♥️ :
2pm??? Omor if eh pass 11am i no be human being again o
2026-10-02 14:26:15
7
mary___babyyy
Mᥫ᭡ :
3pm na time for my breakfast till the next day 3pm again 😂😂😂
2026-10-02 12:20:27
22
xoxo.philipa
Notification :
My belle go just dey make noise I go just deck you 😭😭😅
2026-10-02 07:48:01
23
sophy3460
La Sophy’s Glow ✨ :
Nah only evening I de chop and me too get ulcer so endure
2026-10-02 08:58:18
31
sagerni
SAGERNI 🥷🏻❤️🔫 :
Na by 2 I they eat morning food 🤦‍♂️😂
2026-10-02 11:41:46
6
To see more videos from user @tippo159, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About