Egbon forget all these Wey you dey talk o 2baba no fit talk say he’s the best now for where fola Dey o bros this is 2026 you no fit stand where Perfecta Dey o this isn’t OSBC SHIII
2026-10-05 23:59:11
0
💲™️ :
No be lie,the guy don dey the game more than 25 years ago
2026-10-05 14:57:54
1
Abiola :
osbc for that time
2026-10-06 10:46:02
0
Official_CartingF550 :
Dj conel we know ooo
2026-10-06 08:19:18
0
issiefashionhouse :
I grew up watching Dj Bassman in OSBC. E don tey
2026-10-06 06:23:58
0
DJ Msix :
Dj Bassman don tay o na NTA I dey watch egbon that year o
2026-10-01 17:45:42
41
KIEL TEE 🎙️🎚️ :
This guy just wan rage bait
2026-10-04 19:12:12
0
Adepeju Adegbite-Fanimokun :
He gave me platform in 2017 o. I will never forget. He organized a beauty pageant then and I won. I still enjoy the grace till today. He even played on my wedding day. God bless you DJ Bassman. Oju ko ni ti yin😩🙏🏽
2026-10-02 13:52:52
9
WemimO❤🌴 :
How come I no sabi you😭😒
2026-10-01 15:05:38
31
ỌMỌ̀ÀGBẸ̀LẸ̀SẸ̀BÍỌBA 👑 :
You be Og yes …No champion reigns forever what do you mean by na you everybody go dey greet!! 😁😁Woooooooooh!
2026-10-01 17:05:45
16
CEO KAMIL AUTOMOBILE :
For Osogbo, DJ Bassman no be just DJ — na institution
*Oluwaseun Ekundayo-Salawu* aka DJ Bassman, from Ile-Ife, base for Osogbo. Man start from scratch — Eko FM intern, NTA Ile-Ife _Musical Jamboree_, NTA Osogbo, OSBC, Rave FM, then become *Governor Aregbesola official DJ*.
Now the man don level up — him get him own radio station *Bass 99.3 FM* for Ota-Efun, Olude Road, wey Governor Adeleke himself commission for September 16, 2025.
If you be DJ for Osogbo and you say you no know Bassman, na you be Gen Z — you never start! He be the godfather wey open door for many DJs for Osun
2026-10-02 08:24:47
9
Teemah Medicine store💊💊🥰 :
I no know you o
2026-10-01 15:30:04
11
Owo International :
To be sincere that was the fact this man suffers and i grew up know him as Dj baseman thank God is Friday on osbc and NTA Osogbo if am not mistaken, God can change anyone story he usually ask for Sugar nylon from me to use to cover his car glass then, that car suffer him like 😂😂 Thank God for life Egbon.
2026-10-01 19:14:16
13
dj_buchiebankzz :
If you talk say you no sabii dj bassman for this osogbo that means you are a Gen Z Dj
2026-10-01 15:33:35
13
OLAYINKA 🎙️🪖 :
Police done leave me cox of him before 🤣
2026-10-01 15:21:46
7
🧸real bigfish🧜♀️🧸 :
But I no sabi you sha
2026-10-01 17:48:23
6
AYOFE🥀💫 :
DJ Bassman don tey o no be lie,, During OSBC time, Orisun FM and then number 1 official DJ to Rauf Aregbesola.. no be today o
2026-10-01 15:28:01
15
ChefDmix :
Be like una dey fra for CS, I’m Gen Z and I know Dj bass man!… Una go say una no Dey exposed right from start 😂
2026-10-01 16:11:36
6
afolashade00001 :
He’s saying nothing but the fact no be today dj bassman don dey I can name 4 dj then in Osun dj bassman,dj Omoh,djL7,dj AY fresh,dj slim
2026-10-02 06:04:06
5
Lhordtino1 :
All these people no knw 😂😂😂pesin wey get song with slim joe then when he dey hot😂😂😂i still fit sing binu binu now sef💯💯💯bassman o ti pe gan
2026-10-01 20:33:29
5
Adetola :
Chat gpt self confirm am
2026-10-01 19:38:00
5
ALABI :
Djbasman don tey tey before before ogunnaike complex ooo
2026-10-03 10:01:01
0
Yemond Comedy :
DJ YEMOND KO!!😳
2026-10-02 05:14:34
2
Horlarhkihtan2689 :
So You Dey Dey tell me Now that My Dove T nah DJ before before
2026-10-01 19:45:24
0
Holly Gceo Alubarika :
Yes he is 001 DJ in Osun State💯💯💯
2026-10-01 19:04:11
2
To see more videos from user @rkrecords247, please go to the Tikwm
homepage.