Was he playing for Duncan set?
na him voice be that
2026-10-20 18:04:09
0
Tiktok Post@Elechi🥰🥰 :
finish am nahh
2026-10-21 20:09:02
0
DJ NOBLE :
D vibe shock am😂
2026-10-01 23:39:50
20
꧁citadel~🥀💔 :
Person say the vibe shock am 😂💔
2026-10-21 07:14:17
2
swazzy hernandez :
Calm down u no love Duncan might song pass us 🤣🤣🤣
2026-10-03 04:10:36
86
LINASHIVE🐝🐝 :
Bro watin Dey sup
2026-10-15 20:40:37
1
🌹🩸davis vik🤍 :
love your vibes
2026-10-20 09:56:44
0
rosemary :
Duncan mighty nearly spoil my early 10s😭😂😂
2026-10-21 11:44:07
1
Dj PlayFUTURE🥷☃️ :
You for just pause the Music Carry microphone 🎤 senior man 😁
2026-10-04 12:49:23
12
iammacimacatti :
Dj just Full everywhere
2026-10-04 02:11:00
15
Succy Empire❤️ :
Duncan mighty dey sing abeg 🥰
2026-10-19 20:44:10
6
Hypeman Cwise🎤⚡️ :
energy made me stay back 💯 and in was waiting so hard to hear the next drop, and he derived 👍
2026-10-06 12:37:02
6
Dj Dino :
Make Una ask am wetin him wife promise am whe make am love that Duncan mighty song like that 😁
2026-10-04 09:39:42
3
Maxi_Kabiesi :
Passion 🔥🔥
2026-10-01 19:30:34
3
DJ GENUINE :
Na so e dey do all of us for the industry, once that music wey we like popped up, na spiritual highness wey dey enter immediately. Thumbs up 👍 to DUNCAN MIGHTY. Nice one dj214
2026-10-15 18:59:01
1
DJ YAGI SOUNDS 🐐🐐 :
This is the interesting part of the job you get to enjoy the set your self In This mood is Just Enjoy Every inch of the set.. Big up My Bro we Go All reach there
2026-10-03 15:53:48
4
Only_₁Nellie :
Afar chairman ,try do the calms 😒 you no love am pass us oh
2026-10-04 14:28:51
3
SUGARDADDY OF PH :
If DJ no enjoy wetin e Dey play alongside with em audience, wetin e gain ?
2026-10-03 20:45:44
3
Kofi of tema🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭 :
214 onye egwu 🥰🥰🥰
2026-10-04 17:14:07
1
Fhemy Ways :
214 baba
2026-10-01 19:26:56
2
meekness_04 :
I haven’t seen energy of a DJ like yours man
2026-10-04 07:18:16
1
WAYWORLD🌏 :
Obianuju biko😩
2026-10-03 19:06:32
1
comic olu :
Dis gra gra no come too much? Neptune and ecool fit no like am
2026-10-04 15:25:24
3
Victor Vincent :
You Dey chop the lyrics ? 😂
2026-10-04 13:11:07
1
ĐJ_𝕄𝕒𝕪𝕠𝕣𝕣𝕖𝕒𝕝 :
Duncan might need to see this na small remain make you collect this song from him…,
2026-10-07 18:45:42
2
To see more videos from user @dj214dboss, please go to the Tikwm
homepage.