That last video don tey cuz na two medic the guy carry
2026-10-01 20:00:43
13
† ᏝᏗᏇ ✰ :
Baba dey chest bullet 😂
2026-10-01 20:01:08
96
Who knows :
why you talk say make the guy no hold jak 12
Una no see the movement way the enemy dey do so
the guy eye don see for looby😹
2026-10-02 10:33:18
3
draculacodm0 :
Is it only me that feels Number 1 is the new Number 4😭😭
2026-10-01 21:03:50
7
CloVis :
no:1 dem de always feel like merlin
2026-10-01 20:38:40
1
Evans Jude :
first 😂
2026-10-01 19:48:47
88
GODSWILL :
Life don hard to Dey use by15😂😂😂
2026-10-02 06:28:46
4
HĀPPYFX ✨😇🥷 :
Omo eeeeh 😂 numb 1 be feel like Merlin B4 😂😂 until he just hear gbumooo 😂😂
2026-10-01 21:47:53
1
princekay :
him max him skin na why[Tears of joy]
2026-10-02 09:10:14
6
ĎÄVĨĎ9ÏČẼ🥶 :
They don use looting swear for some people, naso my guy leave last man make he revive just because he wan go loot Glorious Blaze from person Box and the guy later kill am win game
2026-10-01 21:45:38
8
OLUWAFERANMI 🌷 :
They quick strike me today I almost die 😂😂😂😂
2026-10-01 22:19:02
4
Supex࿇ :
Omo that leave am for me muzz ne guy😂😂
2026-10-01 19:59:50
12
~THŪNDĒRBØLT :
no 🙂↔️be that second video be this 😅
2026-10-02 06:52:58
4
Zynx📿 :
Nja lobby to kill this man
2026-10-01 19:52:25
8
MayorOnTT🐦🔥 :
Make dem no kill dis man oo
2026-10-02 12:44:16
3
:
nah me be that number one
2026-10-01 19:52:17
5
cole🎮 :
Thank you boss
2026-10-01 20:29:44
12
𝑽𝒀𝑩𝑬𝒁 ✩ :
the by15 loud eh
2026-10-01 20:34:54
3
succeeder🏋️🪖🚭🔞 :
haw far bro tag that man here please
2026-10-01 20:08:49
1
R!CH!es :
Lmao 🤣
2026-10-01 20:13:22
1
` :
the man body go calm 😅😅😅
2026-10-01 19:53:50
1
️ :
leave am for me 😂😂😭
2026-10-01 20:00:40
1
Sloew Fast :
second
2026-10-01 19:56:10
1
To see more videos from user @ace_react, please go to the Tikwm
homepage.