@am.icey0: Make I tag my babe sef 😭

IcEy❄️🩵
IcEy❄️🩵
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 01 October 2026 20:32:53 GMT
44327
5537
167
1670

Music

Download

Comments

dark.skin.girl629
dark skin girl £€ :
na like this i wan take sing for my boyfriend
2026-10-02 14:56:10
0
chidimma050
🫶🥑Rossy 🌹 :
thank God I no receive gifts for girlfriend day 😂😂
2026-10-02 14:45:01
0
biglarry702
Larry bills :
single people shout power
2026-10-02 08:14:36
0
bright.angel207
bright angel :
make I go get babe way I go surprise
2026-10-02 09:57:56
1
user4038365660376
Stubborn Gift 🎀😜 :
The same way una talk say nothing like girlfriend day na so too there's nothing like boyfriend day
2026-10-02 15:14:10
1
ritabella1122
ritabella1122 :
na boyfriend way the chest bills na we go do for
2026-10-02 09:00:33
13
user5860906429113
ugo mma :
how I one take suprise 4 boys nah make unah tell me 😂😂😂😂😂
2026-10-02 12:17:38
1
texas4525
Texas 🇺🇸 :
Make I rush go find babe o 😂
2026-10-02 08:28:51
17
30bgqueen29
30BG Queen 👑 :
This my single life dey save me from alot of things
2026-10-02 10:58:14
4
action.baby901
milkyberry :
no body do girlfriend day for me so nothing concerned about that
2026-10-02 08:26:29
11
sam436682
PRISSY BBY💖💜💞💕 :
if anyone care my boyfriend block me today so now I'm heart breaken😭💔💔
2026-10-02 00:47:57
4
stephinepamela
girl like Stephanie ♥️ :
no be person way gift Us we go gift 🎁
2026-10-02 10:22:09
1
ruthie9570
Ruthie :
single people shout power
2026-10-02 08:11:15
9
qin.stella
Qin Stella :
Dem still de do boyfriend de self all this wicked boys
2026-10-01 21:58:41
2
smart.gee672
ßîg🌴smârt🌴 :
single boys
2026-10-02 08:30:27
3
official.dubem7
official Dubem 🥰 :
ordinary boyfriend day una no want make we rest😂
2026-10-02 09:56:38
0
francemelda
francemelda😊 :
E no go pass happ boyfriend’s day from me
2026-10-02 09:49:46
1
jglamz1
BIG JEE 🌹🤍 :
Time to do payback
2026-10-02 13:43:37
0
iyiounim5
꧁ᬊᬁ ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕤𝕤ᬊ᭄꧂🫧❤️‍🩹✨ :
My babe sha know say I be broke girl 😩😂
2026-10-02 12:46:51
0
ayomide.gold.28
kenny 28 :
thank u i don forget
2026-10-01 23:57:06
3
user8112030949962
Vicky baby :
that one na for people way get bbe
2026-10-01 22:35:12
1
queenadora080
Faith Isoboye :
Single people go sit down look😁😁
2026-10-02 08:12:02
1
denzy6995
Destiny Esiole :
Una wey get girlfriend how he won be wish u the best love
2026-10-02 14:04:20
1
melina.brownson
🎋Nylah 🌸🌺💖 :
I no the remember anything ooo😂😂
2026-10-01 23:54:08
1
joyonye536
Ella beauty 😍 :
na for people wey get bf dey remember
2026-10-01 22:39:14
1
To see more videos from user @am.icey0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About