@_life_of_kulzzy_0: Zinoleesky vibing to his new signee latest single Fuji vibe, y’all go check it out now it on every platform #zinoleesky #showkiller🔫 #waziyung
AKOREDE 🤩
Region: NG
Friday 02 October 2026 00:14:41 GMT
Music
Download
Comments
Boluwatife :
Comparing seyi to my Banku is very disrespectful fr ❤️
2026-10-02 06:25:29
232
B¥ TIZZY🥷🏿 :
you go dance pa
2026-10-09 19:25:05
0
MajorDaniel :
why u dey remove camera, no try am again ooo
2026-10-02 01:53:57
517
️SLIMZY💕🥹 :
You just spoil my mood as you flip camera😂
2026-10-02 06:59:27
126
Banger boi😈🔥🥇⚡ :
Guy the thing wey you try today no try am again,why you go dey comot camera from Banku side?😒😂😂
2026-10-02 01:47:13
470
AY PELF :
Camera man you Dey well so ? 😂
2026-10-02 06:39:51
123
★𝕭𝖎𝖌 𝕹𝖆𝖒𝖊🍿🍹★ :
Oga focus camera on Zino jare 😒
2026-10-02 08:37:13
146
ALABI🤍🦣 :
Baba no Dey ever commot camera for zino face again 😏😏
2026-10-02 05:21:52
78
CHI🥸 :
Camera man don dey fra abi
2026-10-02 02:09:19
82
𝑪𝑬𝑵𝑨𝑻🏴☠️ :
Nah camera everybody dey complain about
Abeg no try ham again 😂
2026-10-02 04:31:55
66
AYO🫂❤️ :
Epe fun boboyi why you switch camera 😹
2026-10-02 07:56:49
18
Ella zee :
why u con dey remove camera nah
2026-10-02 02:11:07
44
RCHP WALIYAT🥰😍 :
Let ur camera stay one place now let me see my mentor no be my data ahh😏
2026-10-02 09:51:24
26
OMO ALOWOLOKE 🐍🌎🌒 :
Camera you wan d!e ???[Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-02 06:48:56
20
𝕆ℕ𝕃𝕐~𝕆ℕ𝔼~ℤ𝔼ℂ𝕂𝕐𝔹 🎊💕 :
which kind camera man you be?
no dey ever comot camera for my banku face o😂😂😂
2026-10-02 05:51:54
25
Good God😁🌹🥺 :
why you switch camera 😏
2026-10-02 07:02:34
17
𝔸 𝕐 𝕀 ℕ 𝔻 𝔼🪖❤️ :
You for leave the camera one place nah😂
2026-10-02 07:29:44
15
HORLARTUNBOSUN 🪖💚 :
Guy so nah normal thing you dey do so?
2026-10-02 05:14:04
25
~~ÕÇTØBÊR⚜️❇️ 1st💎⚜️ :
camera man e be like say u wan collect u no let me see my mentor dance on top my data
2026-10-02 10:46:00
6
Zinodict Of Abuja ☆👿 :
Dem go Dance
dem go Dance 💃 🎶
2026-10-02 00:28:33
26
🎭𝕃𝔼ℝℝ𝕐 𝕍𝔼𝔼🎙️🎧💫 :
2026-10-02 02:14:38
34
Lefty zino🤍 :
ogbeni balance the camera jhoor😳ma touch mo e lowo o😂
2026-10-02 06:40:29
8
BiG Rooney :
Bad guy why u dey show ur self also 😏😂
2026-10-02 06:52:12
18
伊莫莱 :
The dance self na skincare😝❤️
2026-10-02 06:27:47
11
Milliinho :
Wetin you Dey switch camera for?🤔
2026-10-02 04:39:44
9
To see more videos from user @_life_of_kulzzy_0, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.