She go soon see, na time😂in the main time, make I dance abeg
2026-10-02 17:26:59
6
abike_xx6 :
I kuku get her number 😂😂Laugh wan wound me😹caption lotun losi 🤣
2026-10-02 13:29:46
252
Justagirl :
Guys this happened to me the girl wanted to drag the boy with me but all of a sudden moved on i thought I’ve won cause the guy was very nice at the beginning of our relationship untill he became comfortable then the insecurities started kicking in when I say this Mothafucka was toxic ? never wanted anyone around me destroyed my phone with simcards and handed me an android even with that he always checks and ontop of it he was a womanizer oga go leave me for e Huz go lodge babes 😭 we broke up when he finally traveled back abroad after two years of relationship with him I saw karma in real time😭💔😂
2026-10-03 12:15:37
2
Everythingsommy_ :
Them dy always think say na them win 😭😂😂
2026-10-02 16:37:23
172
Mama❤️🩹🙂↔️ :
Just take a chill pill my dear them no de tell person 😁
2026-10-03 11:53:33
3
Anikeomotoke :
I don learn why dat girl no follow me drag dat time,omoor Mo sun foor Ninu ekun 😂😂😂
2026-10-02 11:37:45
79
Nwiwu Marie :
I just dey see captions wey dey burst my brain.
2026-10-02 17:06:09
31
Adunni🦋✨💞💕 :
Experience is the best teacher they say 😂😂
2026-10-02 12:40:25
15
راضية :
Make una allow me enjoy my time 😂😂😂😂😂
2026-10-02 21:02:56
7
Barbie🙂↔️🧜♀️🌼 :
She Don see shege run com outside 😭😂😂 now the boy don dey beg me to come back
2026-10-02 19:34:49
12
ODUNOLA!🙂↔️💜 :
After 1yr na once dem use hot water do skincare for each other😂😂😂 laugh wan wond me
2026-10-02 21:02:30
6
ayinks :
She don see him true color 😂😂😂
2026-10-03 07:18:36
1
Big.Maro💲🦋 :
I will Change him
2026-10-03 00:03:38
2
Anayah :
Omo, I don learn the hard way oh
2026-10-02 11:48:57
7
azeezah577 :
I dey always gbadun your caption 😁
2026-10-02 11:45:43
6
Rita💕 :
I don learn o mommzz😔😂he tell me say his ex talk say he be narcissist, I been think say na play till I confirm ham myself too😔😔😂
2026-10-02 18:35:19
1
Sabigirl01🧡✍️💯 :
I just Dey laugh d girl😂😂😂
2026-10-02 14:55:30
6
𝓑𝓪𝓷𝓴𝓾𝓷𝓫𝓲♡🥹 :
Ohhh wise 😂😂
2026-10-02 20:46:46
1
bigzharbeth :
oh wiseeeee😂😂😂
2026-10-03 00:48:52
1
SEPTEMBER7 :
Dey leave person follow me now dem dun leave me too 😩😁
2026-10-03 07:18:30
1
BTS |HAIRVENDOR&STYLIST 💅🏻 :
🤣🤣oh wiseeeee😹
2026-10-02 08:56:09
4
Lash_andGlamz :
Na where I sit down jeje dem bring gist for me, dem even do group call Dey help her beg the guy make he no cheat again 😭😹😹😹😹😂😂😂
2026-10-02 15:44:51
3
Omo Bakare😌❤️ :
Person wey don dey understand😭
2026-10-02 17:55:43
2
* :
Omoh me I love this caption oo e sweet me for body 😂😂😂😂😂😂
2026-10-02 20:47:15
1
Rayo💐 :
I no go repost 😂😭
2026-10-02 18:38:08
1
To see more videos from user @hikmahsofinesofly, please go to the Tikwm
homepage.