@okaswiss._: He said the pepper is not hot #okaswiss

Oka Swiss
Oka Swiss
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 02 October 2026 08:25:21 GMT
439904
55678
2127
2406

Music

Download

Comments

stephluxhub
Steph Lux Hub :
how many pepper I go chop for 100k abeg
2026-10-02 12:05:28
1780
bulletbriefs
Bullet Briefs :
try dey add coke whey no cold 😏
2026-10-02 09:19:17
3233
codeismagic
Code Is Magic :
See wetin tinubu cause. Pepper sef don loose value 😏😏
2026-10-02 11:23:18
470
youngmoney2026
YoungMoney :
OGA if you want to dash person money do it without wicked
2026-10-02 14:00:21
263
sozkid235
SODIQ🪖🦀 :
The guy once said ??😹😹
2026-10-02 10:04:55
892
stubbornjunior12
STUBBORN JUNIOR :
you go see pepper 🌶️before you see money
2026-10-02 11:31:13
358
jos3phstixxy
Joseph stixxy :
The guy get good hygiene him fess wash am
2026-10-02 09:22:53
1633
properties_by_toniapg
PROPERTIES BY TONIA(PH) :
Pepper wey no Dey hot again 😂
2026-10-02 09:54:05
1009
gz7243
Ñgözî💞🥹💗 :
Make I finish this one first 😂
2026-10-02 10:29:24
204
giftvc111
BîG-Voltage :
That means u prank everybody 😂
2026-10-02 09:45:56
446
olutomi3
Dapla :
For Nigeria you dey do this kind challenge lol we no dey yankee oo pepper no be anything for Nigeria 😂
2026-10-03 06:36:32
0
parkalee21
Parkalee 🐦‍🔥 :
Pepper be like garden egg to me
2026-10-03 11:47:20
1
joshyvibe1
God's time Dave :
wetin my translator dey translate 😭😂
2026-10-02 10:49:45
140
brhymesbills
BRhymes bills :
We Dey see pepper normally
2026-10-02 09:32:50
99
iamdonber
donber :
I no go abeg 😂
2026-10-03 15:53:51
1
congratboi0
𓅃 𝐂𝐨𝐧𝐠𝐫𝐚𝐭𝐬 𝐁𝐨𝐢𓅃🖤 :
I go fit eat like 10 pepper 🌶️
2026-10-02 09:25:42
153
eminat283
Eminat | Life advice & love TP :
he's inside the hardship already 😂
2026-10-03 13:51:31
2
biggest_laz
Biggest Laz 👑 :
He active
2026-10-03 14:00:08
1
_perry33
Perry ❤️‍🩹🕊️ :
No go kill person o 😂💔
2026-10-02 08:44:17
58
sheddyricch2
SHEDDY🎗️ :
E nor fit be frank o
2026-10-02 10:19:43
64
honestosuji1
Honest :
you go prank everybody for here😂 that talk get meaning 😅
2026-10-02 11:59:13
124
k.c5557
DON :
na only me dey see tears dropping
2026-10-02 12:25:17
287
nytralexa
•.¸♡ 𝔸𝕝𝕖𝕏𝕒 ♡¸.• :
If na me I go just swallow direct I nor go chew
2026-10-02 13:35:03
117
mercytv42
onyebuchi onele :
me after collecting the 1ok
2026-10-02 16:32:45
75
dada_4pf
ᗪᗩᗪᗩ🇳🇬🇲🇾 :
I Dey with you nah
2026-10-02 11:15:02
71
To see more videos from user @okaswiss._, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About