Bro after the breakup hit the gym , eat well ,dress nice ,smell nice and talk to a new girl .. thank me later
2026-10-02 21:44:49
224
Duci♈️💕 :
I go first scatter your healing with “I miss us, do you remember when…” 😂
2026-10-02 20:09:07
94
Biggie_Gadgets :
After losing funded acct
2026-10-02 13:21:50
996
Z❤️🔥 :
He still dey text e ex to take an back for that phone 🤣
2026-10-02 11:58:38
763
@iwowari :
I doubt she would have broken up if you gave this sexy look earlier
2026-10-02 18:23:11
7
Weekend FOODS by RORO | BENIN :
I love it. But I can’t abeg.
2026-10-02 09:54:37
74
Sebastian Emiliano Marcondes :
me wey no dey gym before begin press up and push up every morning start to dey watch UFC and even followed many boxing coaches online to start personal training 😂
2026-10-03 17:19:23
3
takkyblag🦈🖤 :
Quite literally 😂💔
2026-10-04 00:07:41
1
THE_HALFCAST𓃶 :
abeg this thing go fit light skin guy?😭
2026-10-02 16:04:25
34
Mr Otis :
Real men take care of themself even in relationship
2026-10-02 21:07:57
3
꧁༺🎀 OLAKITAN 🎀༻꧂ :
Omo abeg I Dey fine boyfriend for benin o I hear say fine boy full there well well abeg 🥰😁
2026-10-02 13:18:29
8
Jojo🍫❤️ :
So good 😮💨😮💨
2026-10-02 19:57:00
1
:
So una no go fresh until una break up
2026-10-02 17:19:15
177
🎀 :
Dye the beards too
2026-10-02 12:27:40
17
SammyJay :
I will never barb my hair after a break up
2026-10-02 15:01:05
39
yourdeltaboi メ𝟶 :
Una no quick talk o I don register gym o
2026-10-02 15:05:19
180
✦ Sammy⁹⁹⁹ ✦ :
abeg which colour go dey okay for me
2026-10-02 17:37:55
12
♋️ :
Abeg see wetin I get when I won do this blonde why?
2026-10-02 17:12:35
6
Favour Onuegbu :
This is dope asf, can’t do it though, my hairline is cooked😂😭
2026-10-02 15:21:36
88
To see more videos from user @paulxtra, please go to the Tikwm
homepage.