Very dirty settings, see the way Una Dey slap girl because of money wey no reach 50k
2026-10-03 00:53:35
0
OKPETORITSE 💕💕 :
Abeg make nobody slap me o….na only 12k I chop na this boy Dey threaten my life
2026-10-02 20:53:42
1
A🤭🫦 :
The man is not 😂normal 😞me I won’t even take ur money,i will mock u and post ur number so everybody laugh u 😂Naso i bad reach
2026-10-02 23:16:40
0
ZAM 📊 :
If you know say you no go go why collecting the money lol
2026-10-02 15:45:42
5
slim mama 🤭🎀 :
I go chop transport clean mouth nothing go happen 😂
2026-10-02 16:55:59
289
𝗦𝘂𝗱𝗲𝗲𝗾🏝️🤍🤸♂️ :
This one sweet me 😂😂😂
2026-10-02 20:48:21
6
Emmanuella🦋🖇️🫂❤️ :
Very broke boy if you check the money no reach 5k nai you Dey slap girl like that very broke settings
2026-10-02 12:56:20
123
Oritsetsemaye💕 :
All this embarrassment for 1,100 naira
2026-10-02 14:13:15
102
Sophi🦋💔❤️ :
I go still chop transport
2026-10-02 15:55:10
59
(🪐维克多🪐) 不在乎 :
Una go think say na d money Dey pain d guy if only you know😂
2026-10-02 16:29:34
49
Favy202 :
You get sister so🥺
2026-10-02 14:14:22
45
Sophia🦅🍏💫💙 :
Na why as a girl get level 😂
2026-10-02 22:23:44
15
Naomi :
And you are happy what if is your sister
2026-10-02 14:54:36
20
sucessful_skyler0 :
Am a girl but this character is wrong don’t take tp from a guy if ur not going to show up but I shame for dat guy because of 5k Omo the guy should do better
2026-10-02 14:11:44
18
MMA :
me way chop 15k transport I no still go anywhere
2026-10-02 18:32:20
6
that.girl.elohor :
The guy nor dey okay cos of he mumu transport
2026-10-02 11:27:58
15
Smallz🙃 :
Untop 5k?😭olololo I’m not defending her but Shuu ask her to send u back not hitting her nau
2026-10-02 15:59:51
5
expensive gold ❤️💯 :
I no understand for how much I go just transfer the money give the guy back 😂😂
2026-10-02 16:23:53
5
hopez :
Na my brother be this oh
2026-10-02 13:55:03
7
Xpensiveseli💐❤️😍1 :
I go still chop wonna transport 😂😂
2026-10-02 12:35:10
20
19🕸🌟 :
na my friend 😭😭.
2026-10-02 18:33:27
18
It’s Tracy🖇️❤️🫂 :
I go still chop transport fare oh
2026-10-02 14:03:19
14
BEAUTY 🍫❤️🖤 :
This video just Dey irritate me, for money wey nor reach 20k 😒, for wetin una suppose handle amicable, una Dey slap the girl Dirty settings
2026-10-03 00:50:33
0
𝓒𝓪𝓻𝓪𝓶𝓮𝓵 ♡︎ :
Was he forced to send the girl his money???🙄Omo I love my BROTHERS.!!!😂
2026-10-02 21:53:48
2
Beautygodess6💔🦅💨🤭 :
Omo I go still chop😂😂😂
2026-10-02 21:04:21
0
To see more videos from user @mrballatar10, please go to the Tikwm
homepage.