am from Anam but I just dey laugh😂😂for 2026? but Aguleri too like problem
2026-10-02 12:29:16
14
Ebuka Paul :
Na katapot I Dey sell I fit deliver to your door step
2026-10-02 21:48:12
4
bliswhite :
i prefer this to dem fighting with guns or burning properties 🤣🤣🤣😂🤣
2026-10-02 13:58:27
5
nemere❤️684🌹 :
Abeg una no get king?
2026-10-02 14:40:15
3
BTS money 💔 :
Anam to the world we no go gree
2026-10-02 15:03:17
2
Amicable :
How did this video i recorded got to you?? Abeg remove my voice i use God dey beg you
2026-10-02 12:38:54
7
CHIDERA 🤍 :
LACK OF PAYING CL
2026-10-02 13:01:58
4
Pepenazi🥰🥰 :
For 2026..chai una really dey far
2026-10-02 12:21:48
3
Nony blaze :
Shame wear me oversized slippers . na so so fight dem they fight since when I dey small . Aguleri na Umueri , Anam within themselves. Anam Vs Aguleri , Ugbene na Ugbenu . Make Una settle the boundary issue once and for all
2026-10-03 08:55:24
0
Xhaki :
For 2026 😭
2026-10-02 13:34:25
3
Mc Fides (Okwuanyionu) :
na so war dey take start oo from stones to guns
2026-10-02 17:10:13
0
KUDOS BUILDING MART AWKA :
Poverty and unemployment you do this one
2026-10-02 13:11:42
1
Bishop Choir Ekwulobia🎶 :
Stone for 2026 ?Una never serious
2026-10-02 13:23:43
0
Godwin Emeka :
so na like this una dey fight una fight
2026-10-03 17:34:39
0
Ogechi 🍇 :
God Abeg ooo ,this country go better do?
2026-10-02 13:33:15
0
soft NWA otu❤️🩹❤️🩹🥰🥰🥰 :
Omor
2026-10-02 15:07:54
0
Che 🥀🥀Che🌼🥀 :
For 2026
2026-10-02 13:21:34
0
ÒLUCHUKWÙ✨ :
Nawa o
2026-10-02 13:11:49
0
De Richlifecutz💈/Scents🛍️🛒 :
Jesus
2026-10-02 12:48:32
0
Lord niel💨 :
no go near oo
aguleri no da hear oo
2026-10-02 11:46:38
1
VelvetAndra✨🧚♀️ :
Nawa
2026-10-02 10:17:06
0
kingzaza :
so nobody have mikel obi there umu busu
2026-10-02 13:02:47
0
lotanna :
lol 😂 wetin cause their fight
2026-10-02 12:20:08
0
Julia cakes and more 😋💕💋 :
2026-10-02 10:08:34
1
To see more videos from user @bigsantabakes, please go to the Tikwm
homepage.