Like me na, my papa go cry for old age because he mistreated my mum like mad
2026-10-02 14:12:49
972
PAMELA ❤️❤️❤️ :
Person go good finish one man go furstrate am turn her to Toxic person
2026-10-02 15:18:51
331
꧁༒☬Bad Influence☬༒꧂🍒 :
I pity man wey go think say e fit use me lol, I wise pass tortoise
2026-10-02 13:25:52
1094
Diann🕷️☘️ :
If you treat me bad now i nor fit even reason am😂you go soon old na,by dat time na me and the children go maltreat you 😫
2026-10-02 13:26:55
70
modominus :
Fr I tell my guys all the time treat people well
2026-10-02 11:38:07
690
portharcourtgymboy :
But them no Dey invest in good man Abi?? lol Simpson
2026-10-02 11:53:27
8
ORGANIZER 💆♂️🧘 :
na waiting my father de suffer omo
2026-10-02 11:05:25
313
Mama👩🏽🦰❤️ .following :
Me I bad o
2026-10-02 19:48:09
2
Gigi🦋💗 :
Nor loud am experience is the best teacher
2026-10-02 14:53:11
151
Evidence💐🪭 :
Shebi them say man prime no Dey finish 😭😂
2026-10-02 15:32:59
21
Bossetth :
Olu Jacobs was good to joke Sylvia to the point he let her keep her last name even after marriage till death separated them.. how many of una go let una wives do am if she say she wan do am??
2026-10-02 14:00:16
183
Joy EHI :
Body Dey tell my papa now 😂😂😂
2026-10-02 19:23:10
5
Mercy💝 :
I changed because of my ex
I took out a loan for him
my birthday, he was with another lady. After I caught him, he blamed me for going outside
. When I asked for my money after the breakup, he laughed and blocked me
I still dey pay loan
2026-10-02 19:44:05
1
The Lush Lounge | Sangotedo✨ :
Protect this man‼️🙌🏻🤍
2026-10-02 12:42:32
375
Obigeliaku :
Men no go like this one oo
2026-10-02 13:20:30
97
CHINAEMEREM :
The way I take hate my guy eeh cos tell me how I borrowed u money cos i mean good for you and now he don’t want to pay back💔
2026-10-02 14:58:32
71
Hairby_lyly :
Mae I follow you, you dey talk truth 🤞
2026-10-02 16:05:19
1
I.A.M.C.H.U.G.O 💋 :
He go realize
2026-10-02 14:37:36
5
Sapphire | Talent Manager :
Make Una take this advice seriously
2026-10-02 15:04:52
31
Becky 🎀 :
put it in his fypppp
2026-10-02 14:28:32
52
Ginny🦋 :
If you want a good woman then be a good man to her
2026-10-02 18:01:18
31
Beatty❤️ :
I need to send this to my papa 😂💔
2026-10-02 13:26:33
38
La Diosa 🇳🇬 :
They’re saying not to invest because they know they’re not good people and they will treat her badly. So investing in her would make her financially secure and able to live without him after all his wickedness.
2026-10-02 14:31:31
44
Ariana_amarachi :
Life itself is transactional!
2026-10-02 15:40:51
115
Oyin’s :
My husband dey chop pasta for sitting room now, I dey drink inside my room, omo I too suffer for this marriage no be small
2026-10-02 17:26:07
27
To see more videos from user @truetalk491, please go to the Tikwm
homepage.