not all senior ooo , some not send any body like my own
2026-10-02 13:01:23
116
Happiness Animates :
Na once them tell me say i dy behave like old woman shame Caught me
2026-10-02 18:54:55
24
Diary of a first daughter💔😩 :
Na God just dy help me if not I for don fraaa🥹🥹🥹😩
2026-10-03 06:46:08
1
JOY DESIGNS 🪡🧵🥰 :
Omo u come de shout for me 😩😩😩
2026-10-02 13:41:02
33
Fearless world :
Abeg tell me make I hear cus I don Dey lose my mind
2026-10-02 16:54:26
28
BENNYYO :
to rest be like setback to me
2026-10-03 06:54:31
8
sit&smile by Treasure 💖 :
I cry 😢 every night because of family responsibility 😢 because I can't even boost of one thing because of family 😔 😪
2026-10-02 14:32:51
18
𝑴𝒔. 𝑳𝒖𝒙 💙 :
as I nor dey do again everybody don turn against me but I plaster dey observe their settings on a low
2026-10-02 14:14:27
13
JOY KAREN❤️♋️ :
Na only me be the first daughter wey no really care about family 😂😂😂 I nonchalant dieeeeeeeee. I no really send family for here😂😂
2026-10-03 05:22:40
5
Luwa🍒 :
My use this hold body oo Jesus I wan mad
2026-10-02 13:51:41
18
Jenni.fine🦋 :
Everybody kuku know say I lazy naturally 😭😭
2026-10-02 19:44:53
7
immas_.creations2 :
I say I don tire 😭😭… the worst part the ungrateful people go say you no de do reach the day you no fit do
2026-10-02 17:21:17
12
💞🧚♂️gracious 🧚♀️💞 :
I dey hear you oo
2026-10-03 02:07:36
1
ATOG :
I dey fear to born,but my mama get mind leave 4 children for me
2026-10-02 20:08:00
5
Bella Christy :
I don throwam Abeg,the won when I carry ,our last born give me better insult becos I no pay school fee for one year,school fees when I Dey pay since,this pikin insult the leaving day light out of me,I don push am go one side them go Dey alright,since then I don get body.
2026-10-02 17:57:32
6
TejiTeji :
I learnt this early and I am super happy about it. Yes I care but I will act nonchalant cs I no be Merlin o
2026-10-02 19:34:08
2
Trezy💕💕 :
Thanks for this😩❤️😭
2026-10-02 14:24:09
3
ANNIE FASHION &JEWELRY🛍️ ✂️🧵 :
Me wey don drop family matter since i nearly craze 😭
2026-10-02 17:22:54
5
khadyspicy🌺 :
How wish I fit really rest 😩
2026-10-02 14:23:52
8
debbycares1 :
🤣🤣🤣😂😂 i don tired ooo next life i will not be first born or 1st daughter😏 God Abeg
2026-10-02 16:00:28
8
Jane simeon :
my mama say nah me must be God for them
2026-10-02 13:01:15
7
Chiyfashion Wears👗👠👜 :
Talk to me directly 🤣🤣
2026-10-02 14:07:51
1
Annybella Berry 🍓 :
Thank you,my family want finish me,I don cry tire,I dey care of the whole family and they no dey appreciate
2026-10-02 16:22:22
2
Chioma Davidson :
I swear oo💯
I learn this on time naim save me if not responsibility for dor kill me😂
2026-10-02 23:48:31
1
Baby Lawyer ⚖️💎🥰 :
Omo my head wan blow 🥺
2026-10-02 14:03:43
2
To see more videos from user @efetomarhe2, please go to the Tikwm
homepage.