that one no concern God oo just pray make you no die
2026-10-04 07:58:17
1
Hadunni🥰🥰🥰 :
I wan repost this so bad but my mama dey this app😁😁
2026-10-04 12:42:50
1
Omoifokanbale 🇳🇬🇦🇪🇸🇦🇪🇬 :
Me done change my pikin surname to my sugar daddy name shapali 🤣🤣🤣
2026-10-03 13:54:54
54
brown adesky :
u will eat the fruit of ur labour sis calm down okay dont curse him is already cursed
2026-10-04 10:46:22
1
BIG LAYO 🌸❤️🥀 :
Amen to my baby father
2026-10-04 11:14:58
2
Oct 21🎂🥳🎉🎊 :
Me don change their name to my father’s name
2026-10-03 16:04:18
21
🌹Oluwatobiloba.xo🥹🌹 :
Them Dey with thier papa and I Dey do my duty also 😂
2026-10-03 08:48:10
32
Odunayomide2112 :
Amin olohun cos na me Dey do everything
2026-10-03 19:46:52
1
luxury Malato's _Kitchen795 :
I don repost ooooo
2026-10-03 13:57:44
1
LukmanTemidayo :
in as much you are not responsible for the break up ,amen to the prayer
2026-10-03 20:15:55
9
Bukola 🇳🇬 🦄🦋 :
I don repost
2026-10-03 11:24:26
6
Ashandy closet 🛍️👜👡 :
I no be single mother but ameeeennn 😂some men can be very wicked
2026-10-03 16:02:54
6
💓MARY BEE 🐝 👰♀ :
I have been struggling to survive with my 2 kids alone since 2012, I don't change their names o,but I sabi waiting I dey do. am a fashion designer, I sell all my industrial machines because of my children, hmmm, no family support, what pain me is that the man marrying 4 wifes, am a second wife, and na only my children he didn't responsible for, I sabi wetin I go do now.
2026-10-04 02:17:04
1
RuqBiq Collection 🛍❤️ :
My sister is support you
2026-10-03 10:18:16
7
Mhorenikejy collection 🛍🥰🥂 :
Amen 🙏
2026-10-03 15:57:23
3
Akande Oluwajuwonlo :
ase wa
2026-10-03 06:57:11
5
💦ARAMIDE🇳🇬💲 :
walaiiii no mercy ni seh..........
2026-10-03 12:20:47
1
Odunayomide2112 :
The weyrey called me few weeks back after 1year of no contact and was like “ku itoju awon omo mi a ma Jere won” I just don’t answer him cos I knew he was only pulling my tongue ni…he jus wan put me for talk cos he’s a bloody narcissist
2026-10-03 19:45:53
2
sofiyat769 :
ASE🥹🥹🥹💯
2026-10-03 11:19:18
1
LOVER🥰GAL :
mama dey calm down nah
2026-10-03 12:36:02
0
Enny :
Se Pinkin Wer be say na my name be her surname Abi which one 😂
2026-10-03 17:42:07
2
Tolani🦜🦜🦜 :
Sist me to am a single mother of 3 no father support oo my first daughter is in Bowen university Alhamdulilahi for everything because not by my power but just let pray for long life please don’t curse him again just pray for long life and peace
2026-10-03 10:23:29
2
Hair by feyisara👩🦰 :
Ikuni [Tears of joy][Tears of joy]straight
2026-10-02 15:58:29
3
Kuola’s Finest Sutana Tailor ✨ :
I Dey talk am dey think say I Dey play ni
2026-10-03 19:03:03
1
To see more videos from user @midenasty01, please go to the Tikwm
homepage.