Even for the heartbreak Sheks still dey whine waist🤭😂😂😂
2026-10-02 13:26:00
670
S💕 :
Untill don jazzy arrest you before you go rest 😂😂
2026-10-02 14:21:57
544
P R E C I O U S… 🥹💋💕 :
But the song make sense o abi na me dey craze 😭😂😂
2026-10-02 15:01:48
395
IJustgotaniphone16plus512gb😌 :
Donjazzy abeg na even if na life imprisonment give shekes na
2026-10-02 13:54:39
157
𝓐𝒻𝓮ℯ𝔂🍒 :
Una sure say na by consistency?
2026-10-02 14:19:56
176
City Boy👦🏾 :
This sounds really nice 🥰👍
2026-10-02 13:59:01
184
𝑱𝒖𝒔𝒕 𝑷𝒓𝒆𝒄𝒊𝒐𝒖𝒔🦄🍒 :
When i was little i was thinking love is beautiful
2026-10-02 13:10:47
73
Princess Williams :
Shekes na so e don reach 😭??
2026-10-02 12:36:00
236
🌸 History with Oyin 📖 :
omo leave rap find your own sound .This is sounds good btw 🔥
2026-10-02 14:18:18
42
Cherry🥀 :
I found this so emotional to me 🥺
2026-10-02 14:08:39
40
shine perfume :
But the song is actually nice 😁😁
2026-10-02 22:08:58
10
Mena Decor Hub 📍Benin :
At least she’s improving
2026-10-03 10:10:52
8
_caramel✨ :
Shekes you try for this one
2026-10-02 18:12:17
45
StellaMaris :
Ohhh my shekes baby
2026-10-02 12:52:10
54
Possessed lover :
Only breaking of heart na them leave for me o
2026-10-02 23:07:59
7
Vivaada :
Don Jazzy abeg just say hi to this girl make we rest abeg🤣🤣🤣
2026-10-02 14:23:12
1
CrownedByFavour 👑💇🏽♀️ :
Lowkey this jam hit ooo 🥰🥰🥰
2026-10-02 15:33:31
9
BRYANTÉ :
If na ayra star sing this song now everybody go Dey hype am why all the hate what’s wrong with this song now if not just for the sound engineering and management,I love you shekels God will locate you one day 🥰🥰🥰🙏🙏🙏
2026-10-02 18:44:05
18
Båmbåm :
Wetin Don Jazzy Dey do, e good?😭😂
2026-10-02 14:15:11
9
Seblaaa❤️🩹 :
Shekesbaby you no dey breakout😭😭
2026-10-02 15:22:00
59
Bartier 💎 :
You Dey yell me so
2026-10-02 13:35:44
23
progress.xoxo :
Abeg give up nawww😭
2026-10-02 17:11:34
11
Favourite🥹❤️🎀 :
I will keep supporting you until you give up
2026-10-02 17:39:12
5
Gifty baebii :
Donjazzy u sef help am na 😫😫😫
2026-10-02 13:51:00
9
To see more videos from user @shekesbaby1, please go to the Tikwm
homepage.