you don't need to tell anyone that u are going home if u save money for 5or 6 month u see transport
2026-10-02 22:31:45
0
Fatobi stitches 🪡 ♥️ :
don't mind them mama even me and tired of staying in Lybia
2026-10-02 20:27:43
1
Anike_ade :
Abeg speak out no let depression kill you
2026-10-02 16:51:21
17
sholashowxy001💛💡 :
una think sey Libya prison na play the trauma of the prison wey I go for this Libya no fit comot for my head till I die cos na me know weytin my eye see
2026-10-02 21:19:32
1
MORIDIYATAFRICAFOODMART🍚🫘🐟 :
person wey thing never happened to no go understand
2026-10-02 16:32:17
11
Unknown💔😩 :
Sorry for the experience sis
2026-10-02 16:55:42
1
mhizolajumoke15 :
Because they never enter prison nah why them Dey talk like that ,just leave them alone do your own
2026-10-02 17:44:49
5
Snacks Vendor in 🇦🇪 :
Don’t mind them if ur enemy die u will now hear people saying and she did not talk out
2026-10-02 18:47:38
2
🕌🕋 Amprettyhollrmhi001💯💎 :
even me I wan go home I don't care if I save any money or not,,Ile Koko nitagbe
2026-10-02 18:15:30
4
🖤 ÕKÏKĮÕLÃ🖤 :
I dey pay wetin I no chop allah 🥲💔 eno go better for all this bad people 💔
2026-10-02 17:02:57
3
💦✅Richy 001💻💵💰@Success :
no mind them Jare God is your strength 🙏
2026-10-02 15:16:01
12
NURSE🦜🤍 ADUNNIADE 💉💊👩🔬 :
don't mind dem bare ❤️its well iyami🙏🙏🙏
2026-10-02 18:13:59
3
꧁🍒🌸September 29th ♎️🌸🍒꧂ :
emina felole oooo edakun
2026-10-02 19:23:01
3
Omooba(Mrs VIP) :
koni da fun awon tiwo npe yin
2026-10-02 18:18:14
3
BAUNSO MABENIYANSO :
Hmmm O la gbara oooo
2026-10-02 20:41:51
2
💫💫Mhizdwhy💕💕💕 :
Sis no mind dem cuz we wear clothes nd smile inside suffering dats y 🤔 it's well my sis
2026-10-02 16:10:33
4
꧁𝑲𝑰𝑵𝑮 𝑴𝑨𝒀𝑨𝑴𝑰 ༆ :
God will help you don’t mind them isn’t easy I swear depression is real
2026-10-02 17:19:31
1
Taurus Ba3 ♉🌺🌸 :
The lord is ur strength my sis
2026-10-02 15:46:17
1
Olawumi Rihanat :
God go help us oooo
even me I want to go back to Nigeria
please l need help
2026-10-03 00:28:23
0
Horlakitan :
hmm.
2026-10-02 23:26:56
0
🏆IYALAJE🫅🏻🏆 BENGHAZI 💪 :
hmmmm
2026-10-02 23:06:59
0
Ogoluwa ni se 🎱🎱🎱 :
hmmm
2026-10-02 22:53:52
0
__B!G Fola🤍🥹⚓️ :
It’s well😩🥹
2026-10-02 22:38:30
0
👑🪔VIRGINOFAFRICA🇳🇬🥷🪔 :
No mind dem ooo,Dey no feel help dan to laugh at some one
2026-10-02 22:20:42
0
Arike herbs & in Libya 🇱🇾 :
No mind them pls my sister am still going through my own 🥲
2026-10-02 15:10:17
0
To see more videos from user @auntyamopelibya, please go to the Tikwm
homepage.