That boy don repost fuel tire like say he won open filling station ๐ญ๐๐
2026-10-02 19:19:55
693
ONLY ONE DUKE๐ :
My babe bought boxers for me๐..jokes on you
2026-10-02 16:55:59
1193
Ama_thebaby๐งโโ๏ธ๐ :
Jokes on him I see him as a husband not an ordinary boyfriend
2026-10-03 12:02:12
48
esty_set :
I run am o, I betrayed sister hood Iโm sorry
2026-10-03 06:35:21
87
Irreplaceable girl :
Omor one werey wey I accept yesterday con dey ask me wetin I go am tomorrow ๐๐
2026-10-02 16:56:45
295
Classic ๐๐ฅนHannah :
If to say smart and Ade no fight now Ade for don gift smart ๐๐
2026-10-03 11:58:27
22
Chivelleโจ๐ค ๐ชณ :
You don go back?
2026-10-02 18:22:20
360
@theefeyi :
I don comot for WhatsApp since yesterday โฆ.tomorrow Iโll be back online and tell them my phone got spoilt
2026-10-03 10:08:17
25
pershyami1_ :
Me way life de surprise? Nothing for u baby @
2026-10-03 07:13:00
23
Fortunebby_1 :
One boy wey I give number 2 days ago asked me this morning if he should come and collect money for food after asking me if I don open shop๐๐
na once I blocked and delete his number. Imagine!!
2026-10-02 18:45:51
6
โณ๐ โ๐พ๐พ๐ :
God abeg, who send this boy to give me gift ehn
2026-10-02 17:29:02
104
Unimpressed๐ :
I don repost tire
2026-10-02 17:11:19
113
Girl alone ๐ช :
I no de give n tin
2026-10-03 08:11:22
1
Pearlโจ๐ซง :
As e no gimme anything for 1st nothing for him
2026-10-03 10:43:16
1
~๊จviki๐งธ~๐ :
Tomorrow this boy go see my real colors ๐
2026-10-02 18:32:19
24
๐ฅนMโฅ๏ธA๐ฅฐN๐D๐บY๐ :
Na person wey gift me I dey gift
as I use my last card do frame for this boy for his birthday E reach my birthday he break up wit me then after the next day he come dey beg me
2026-10-02 22:28:19
16
Princess๐โค๏ธ๐น๐ฆ :
boy Wey stingy don stingy
2026-10-03 11:48:50
4
BigAmaโจ :
we go again next year the surprise vendor carry my money run ๐
2026-10-03 08:41:12
5
๐โฆ!๐ณ๐๐๐๐ข๐คค๐ :
I bought 3 in one singlet for him cus of his repost dimma ๐
2026-10-02 17:48:37
43
Onyinye ๐ซ :
Online friend needed pls๐ข
2026-10-02 16:59:29
19
oma๐โฏ๏ธโ ๏ธ๐ซฆ๐ :
we all love her right๐ฅฐ๐๐
2026-10-02 17:00:02
12
Annie love โฅ๏ธโฅ๏ธ :
girls group who's in
2026-10-02 17:19:11
21
Jireh blessing :
First to comment
2026-10-02 16:54:26
5
Gracie๐๐น :
First chidinmaaaaaaa
2026-10-02 16:53:37
27
To see more videos from user @chidimma0507, please go to the Tikwm
homepage.