@big_prosper08: Real🧏

𝕡𝕣𝕠𝕤𝕡𝕖𝕣🏈🧃💕⭐️
𝕡𝕣𝕠𝕤𝕡𝕖𝕣🏈🧃💕⭐️
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 02 October 2026 17:49:10 GMT
107627
26317
294
7753

Music

Download

Comments

sammyog7
Sammy🤬 :
No ski me abeg oh
2026-10-03 09:52:02
357
bobbybillion23
BÖBBY BÏLLÏØÑ :
God's time is really the best even if it takes 50years just wait
2026-10-03 07:31:50
134
.little_x
𝑮𝒐𝒅 𝒐𝒗𝒆𝒓 𝒂𝒍𝒍 :
Leave am make I use am spoil my life guy 🫩💔
2026-10-03 00:06:54
334
frank.lyn0.1
𝕱𝖗𝖆𝖓𝖐𝖑𝖞𝖓™𝕏 :
Once e enter mind God de always show himself 🤲🙏
2026-10-02 18:58:13
1050
0la_mi1
𝕆𝕝𝕒 𝕄𝕠𝕠𝕣 🚀 :
So make poverty spoil am?
2026-10-03 01:24:17
20
shigo022
⚡️𝒪𝓁𝓊𝓌𝒶𝓀𝒶𝓎𝒪𝒹𝑒⚡️ :
There is nothing juju can do 🙂‍↔️
2026-10-03 09:31:07
4
mafrosh7
MȺFɌØSĦ :
Who dey go shrine with me tomorrow 😹😩 no be me you go deceive 😎
2026-10-03 11:35:23
33
tootiredtofeel2
Kelvin :
Dem go advice still do there own
2026-10-03 05:41:34
58
mrkelly010
💔 :
[Tears of Hunger] [Tears of Hunger]
2026-10-03 13:04:29
1
yungchamp7
DDG ✨🥳 :
Likee I no understand the settings again oooo when we small all this people be like ritualist for our face now una don take am as normal tin lol 😂 😩
2026-10-03 01:19:29
16
cyrusdc
×͜× 𝐌𝐗𝐇Λ𝐄𝐋🪫 :
No worry our time go come and we go shine
2026-10-03 06:17:30
99
alexhategirl
ALEX 👻👻 :
How long are we going to wait 💔
2026-10-02 20:24:57
20
277shalli2
𝑼𝒏𝒌𝒏𝒐𝒘𝒏 :
bro this your word just stop me half way God bless you ski
2026-10-03 06:32:26
12
beffa23
Beffa :
Oga I don know tomorrow give me this soap
2026-10-03 12:02:16
2
sarah_hiring
SARAH_HIRING👩‍💻📧 :
Omo guy if I no do am I go just continue Dey cry for toilet o 🫴🏾 so make una leave am like that
2026-10-03 01:43:36
18
seun_blaq01
𝗦 𝗘 𝗨 𝗡.⋆♱⃓ :
What if my enemy nor come Dey the tomorrow 😮‍💨🤧
2026-10-03 02:57:57
11
mr_funds04
𝐌𝐫 𝐅𝐮𝐧𝐝𝐬 :
Oya give me update no ski me🤬🥹
2026-10-03 11:22:52
3
unknown00_155
LANKY🌵 :
Oya make una give me update.. no ski me
2026-10-03 10:26:00
28
user65933640
𝐀𝐁𝐃𝐔𝐋𝐁𝐀𝐐𝐈🪵💚 :
Lol. How I take know if ago see tomorrow🚶🏻‍♂️
2026-10-03 08:05:56
35
tobi_aura02
☄️✦ Ø L A ✦✨🇳🇬 :
What if I no con see the tomorrow I go con die poor never!!!!!!!!👎
2026-10-03 10:50:25
13
_simon100
SIMON! :
Na anytime I think abt m I Dey collect money god I thank you 😭
2026-10-03 01:51:06
8
tjayxt
TJay⚠️ :
Na the tomorrow we dey so😂💔
2026-10-03 11:37:34
10
jessicachidima838
💕 Jessica 💕 :
post your self na
2026-10-02 19:40:58
5
niolahennie2
𝑬 𝑵 𝑰 𝑶 𝑳 𝑨 :
When my moni never complete nah una dey gimme mind, una still Wan discourage me
2026-10-03 09:16:43
7
To see more videos from user @big_prosper08, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About