@realjudy_: 😩😩😭😭😭😭😭😭 #viral #fyp #discover

Real Judy
Real Judy
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 02 October 2026 18:00:53 GMT
143310
20393
587
1251

Music

Download

Comments

rita.a853
Rita A :
i swear I hate this song
2026-10-02 20:26:56
128
nkem895
Just Nkem :
No joke this song dey give me pepper body Ajah
2026-10-02 19:23:18
141
theg0algetter
Theg0algetter :
Na only me hate the song 😏
2026-10-02 21:41:44
3
jenny.boobo
Jenny boobo :
U go wicked pass mama G oo
2026-10-02 21:10:07
22
tarelaa__
Tarelaa__ :
Judy Abeg leave me 😂😂😂
2026-10-02 20:34:12
0
angelin9924
Angelin 🦋 :
Always my reaction Dey song Dey vex me😂
2026-10-02 19:06:30
76
deshyneycastle
Sure Socket👑💫 :
Chikodi don mebi ela my radio oo
2026-10-02 19:10:52
213
olamilakes_1
olamilakes_1 :
you be winch! 😂😂
2026-10-02 20:52:14
8
godz_plan0
Ayomide :
Anger issue is real
2026-10-02 19:46:02
40
kamakazi_ogb
kamakazi7 :
I hate this song
2026-10-02 21:18:37
7
shaallewa
Shaallewa :
me wey I never dye for myself, go con dye for another woman pikin wetin go be my grandma gain
2026-10-02 22:11:19
1
lucyyawagiftsnmore
lucyyawagiftsnmore :
Where is my heaven baby 🤣
2026-10-02 20:47:50
1
lovealpha1
lovealpha1 :
🤣🤣single people nd anger issues
2026-10-02 18:26:21
14
mathphys_pro
Ifiok David :
I think day na only me hate this song😂😂
2026-10-02 22:14:15
1
oziomaemmanuella48
Ozioma💞 :
Song wey I dey use wash clothes 😂
2026-10-02 19:09:45
6
mildannie
Soft&MildAnnie :
I support
2026-10-02 18:14:15
19
obianuju097
ADAORAH ❤️👑💃 :
so nobody fit catch this lady for me😂😂😂
2026-10-02 18:33:46
21
missingpiece05
😔 🪫 💔 :
I just hate this song
2026-10-02 21:26:09
1
mharmieyaa5
Na~yaaa🍭 :
Oh sis whyyy
2026-10-02 18:04:51
35
stephanieadakole
Unfiltered Steph :
Single people and angry issues 😁😂
2026-10-02 18:28:46
7
utopia_palace
Utopia🛡 :
I'm traumatized when I hear this song 😂💔 my anger immediately sky rockets
2026-10-02 21:00:17
5
pecu.liar28
𝒫ℰ𝒞𝒰ℒℐ𝒜ℛ💕 :
Every time love love love😒 person no go hear word
2026-10-02 18:08:35
16
apriloma01
April :
every time love love love una no dey like chop corn and ube, or cowleg step it down with nkwu ocha. u go church wedding announcement up and down, u go amusement park lovers no go allow u see road, u still open internet they go wan blind you aaah aaah kilode, made una allow us breath eeh bikonu
2026-10-02 19:49:54
8
zoe__601
Zoe 👧🏽 :
I swear I don taya for that song.
2026-10-02 19:36:49
5
soetoons
Sophie💕💕 :
Not single but I’m disgusted by the song cos literally a heaven baby means a child who died as a baby
2026-10-02 21:57:11
4
To see more videos from user @realjudy_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About