@de_choice.hairs: #bayelsatiktok #yenagoa #fyp #bayelsahairvendor #dechoicehairs

YENAGOA HAIR BOSS
YENAGOA HAIR BOSS
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 02 October 2026 19:27:24 GMT
150532
30413
249
1351

Music

Download

Comments

zt_doublelove
Z&T’s Mummy 🌸| Double Love 💕 :
Two of una page just dey appear for my FYP back to back 😂😂 Make una call each other name make everything scatter 😂😂😂😂
2026-10-02 21:27:44
1027
angeland_mom
Angeland_mom :
Omo do the calms ooh. She fit talk am for your front ooh. Your skin too fine make dem no lace am🙏🙏
2026-10-03 06:30:49
456
sweetmarianfred
Marian Fred🧡❤🤎 :
Oh chim! I thought we only have Lagos, Delta, Ph, Anambra and so on. People dey stay for Yenagoa?
2026-10-03 09:15:00
79
ayibapreyeshealthstore1
AYIBA’S HEALTH STORE🌿🛍️🍀 :
Weti Dey sup😂
2026-10-02 20:35:49
374
corperifeoma
ᴄʜɪᴄ-ꜱᴀꜱꜱʏ🌸 :
Oya u don reply 😂🤣 two of una drop story time before tomorrow morning
2026-10-03 06:30:48
61
abikemi166
abike :
See as I deh run from page to page
2026-10-02 23:34:38
84
cynthia.010
Baby ❤️ :
Dy play I go talk am oh nothing go happen
2026-10-03 12:04:28
4
pretty.promise1
🦋pŕetty_pŕomise(lifestyle)🦋 :
dem Don shade u o
2026-10-02 19:53:27
151
diepreye.u
His excellency👑 :
Make I sit down ohhhh !! Na here e fit dey happen!
2026-10-02 21:35:45
31
sweetlife248
Meme🦄🦋🌸 :
Omo TikTok and aproko 5&6
2026-10-02 22:24:41
40
ivory_tutu
Ivy_tutu🥰 :
Me running from page to page
2026-10-03 08:31:18
9
thatgurlvicky62
Elozino🥹🥰😹 :
Nne even if na her husband money i support you 😂😂😂😂cause na the man go ask you out nor b you ask ham out 😂😂😂
2026-10-03 09:11:32
31
liquorkay7
Liquorkay :
I dey my own now o, amebo find me come. Tor
2026-10-03 01:03:03
47
queenesthersolomon
Kales_footies :
For this life no app do Aproko reach Tiktok
2026-10-03 10:06:04
4
pluggedbyella_benin
Braids | Nails | Lashes :
I like TikTok eeh😂😂 I never see una 2 for my fyp once o, her video is literally above yours😂
2026-10-03 08:31:39
3
prettyluhbaibe2
Brenda🌸🤍🤞🏼 :
Amebo too sweet
2026-10-03 07:24:33
1
prettydiamond_
Diamond💎 :
TikTok ohhhhh 😭😭😭😂
2026-10-03 06:04:37
0
amelianoirbayelsastate
AMELIA NOIR📍obungha :
abi make i dey wait for story time 😂
2026-10-02 21:12:43
4
co_okie01
Co_🍪kie :
Why TikTok wan spoil my life with Amebo😂😂😂😂
2026-10-03 04:33:26
50
just1millionaire
just1millionaire :
E be like una don dey throw shade oh 😂
2026-10-02 21:39:54
21
barbie_doll2212
Unknown_foeva :
Na here I kuku sleep
2026-10-02 22:02:10
12
ka_ryyna
KeLLa💕 :
I don wake up to continue from where I stop
2026-10-03 00:02:12
16
_azibator_
_azibator_ 👩‍🍳 :
2026-10-02 21:15:57
6
kesienazolo
🌺🌷 :
I just talk am say I no Dey see owner 2 page by mistake something must be up
2026-10-03 04:53:00
15
nuellaesther0
𝐍𝐮𝐞𝐥𝐥𝐚𝐄𝐬𝐭𝐡𝐞𝐫🥷❤️ :
2026-10-02 20:29:49
7
To see more videos from user @de_choice.hairs, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About