after the wedding I still cut cake go give him, two weeks later he discover I did wedding he started using different line to call me and started laying course on me , I remind him the cake he ate 😁😂😂😂😂
2026-10-03 10:49:50
687
Mahmah luxury essentials :
I didn’t even send him Iv,he just heard am married 😂😂😂
2026-10-03 13:56:58
253
Isah🤍❤️ :
For me way the find way to escape From you 😂😂😂
2026-10-04 08:00:22
1
𝒜𝓈𝓀 Ø𝓋 𝒯𝑒𝑒𝓂𝑜𝓂𝓂𝓎 :
my own think say I fit marry man wey dey ask me money for data, airtime and to eat sef 😏 😒
me wey no like 50/50 with man make I come settle with this type keh
2026-10-04 07:57:52
75
Kuru :
See all the ladies supporting her if na man do am now na wahala 😂😂🤣🤣🤣🤣
2026-10-04 07:11:46
52
Zillah 💕Abigail :
Na Wetin my ex do me
2026-10-04 05:04:42
1
🌺🌸BEEBAH 🌺🦋🌼 :
Me to person pikin soon him think say I just Dey tolerate am for nothing 😂😂
2026-10-03 19:38:33
57
Hirah🦋💋 :
Sisterhood is proud of u
2026-10-03 11:03:24
194
𝑸𝒖𝒊𝒏𝒏…✨👑 :
I go kuku attend, I no too get shame like that 😹🤦♂️
2026-10-04 13:36:19
39
HOUSEHOLD/KITCHEN VENDOR ZARIA :
Na to send am slice of cake from my wedding with the jollof rice shared
2026-10-05 07:35:09
0
Nancy :
girl I am proud of you
2026-10-04 13:34:03
1
enefizzy04 :
Real definition of action speaks louder than words
2026-10-04 01:23:45
13
Adedoyin :
I go just come this wedding, chop and drink well well 🤣🤣. Me wey be nonchalant human being 🤣🤣
2026-10-04 10:20:40
10
IYAWO EPE 🎱🎱🎱 :
since him mama say i no fit marry ammm naa so I carry my kaya enter lagos marry a lagosian wey sabi handle me wella,were dey always beg me 2k on a random day
2026-10-04 11:42:53
9
freda6507 :
everywhere go first blur 😂
2026-10-03 13:53:34
37
Sharry’s glam💄❤️ :
My gender no Dey disappoint 😂😂
2026-10-03 13:47:48
165
Beelkeysu003 :
Sisterhood are proud of you 😂🥰👏🏼
2026-10-03 21:22:24
17
JEMILAH❤️🌹 :
Nah once I marry person he no fit talk to anyhow person wey he Dey tell yes sirrrr😂
2026-10-04 11:27:07
3
Engr. Adams :
For man wey don dey find way escape since, naso I dey fake cry as one girl come dey tell me say dem force her marry her cousin
2026-10-04 07:33:35
7
__mourh🕊️🦚 :
For the card wey be fake !!🌚😂
2026-10-03 15:59:32
30
Amarya Diaries👰♀️ :
As soon as i tell him say i dey marry, he swear say he go first me marry and he go pepper me, naso he quick do marriage oo. Omo he don marry 3 times now, he con dey tell me say na me cause am bcos he no still find girl wey reach me, shaa e be like say na me dey pepper am cos me i dey enjoy my marriage with my sweet man😎
2026-10-04 11:31:54
15
Mhimie💞🌸 :
I root for u today and any day
2026-10-03 13:54:25
32
Susan 🦋... backup :
Chia..... energy 💪🏽
I don follow you sharp sharp
2026-10-03 16:55:05
20
Everything by Dee :
why don't u allow us to save now sis😳
2026-10-03 17:27:06
34
princess aisha :
sisterhood is proud of you 🤣🤣
2026-10-03 12:34:16
6
To see more videos from user @hoj_hoj5, please go to the Tikwm
homepage.